Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 394 pages)
u hve the right to remain silent. |
sylvex that wooden spec fit u wella |
Stamp and sealed! |
![]() my humble servant sylvex, i dont need to be told ![]() |
ble my good friend |
Ben, u know sey i nor dey fear face for here naw. i just nor wan turn this thread to a battle field. remember> i still dey re-brand ![]() benson, go find better thing do abeg. and stop making it look as if you are lonely. ![]() |
such is life sha |
![]() |
but agbero work wey u dey do from morning till night nor dey let u sleep in the afternoon na. |
u think sey them ban the i.d before ni? |
atleast hin still dey use am well better pass some people wey get am for head. |
Na u sabi o |
Dem nor teach u how to greet elders for ogun state wey u come from? |
lol the king is back |
what dem haters think bout me is non of my business. Dikele and the rest of the haters , > God will fight my fight ![]() |
Damn! this parki of a guy sef ![]() parki, i gat love for you man, but ay, i ain't into all of it. ![]() |
mmmmmmmmmmm patkelly, Now u make me wanna , * |
Yes baby. genuine love. i ain't no player like danny1luv. i promise to take good care of you and also to be with you in good and bad times. no woman would come between us baby. i promise. |
![]() NO WAY! |
well, what can i say |
abosede u try. ![]() |
![]() hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhahhahahahhahahahahahahahahahahahahhahahahaafterall laughter na free of charge. dikele1 and 2 u can continue from where i stopped ![]() |
I have offended my sexyleamon alot. Babe please forgive me ![]() Lets continue from were we stopped. and i promise never to walk out of the relationship no more. |
Yes! and i'm happy. atleast its better than the arm robbery u are into. |
stop running mouth jare dikele1. u know u are in no way in my level. if u are into some dirty games like arm robbery just admit it. who knows u fit get deliverance from Blissieng. nansense. |
I dont think so mykali ![]() |
patkelly:yeah right ![]() |
Na so dem take born am. na signal she dey use communicate with people. clem i nor biff you o |
well, mugus don finally collect ground for nairaland. maybe danny1 go have to create a mugu thread for such mugus like this guyz. For me, I'm out! |
Habba but kerewa can lie o. ajeparki like that parki of a bobo fine pass kerewa nor be small. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 394 pages)





