Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 227 228 229 230 231 232 233 234 235 (of 394 pages)
hhmm,
|
I be celebrity na ![]() romade be typical agbero na, u and hin dey run things way back na, u don forget ![]() |
good to have u back, how u dey na, yeye fowl is that how to greet an elder in your village ![]() |
c'est la chose la plus sourde-muette you' ; le VE jamais fait sur le Nairaland. je jure. |
jaymobb:thats the easiest way to figure out the agberos, names like, romade, war1, tytylayor, fatai clemcykul , sholabanke, belong to the agberos, especially dat yeye fowl wey call hin self ro-ma-de ![]() |
Na jazz? ![]() |
sabumi, i don die ![]() were dis gurl dey dig all this gay names from sef ![]() |
tytylayor:mmmmm ![]() |
she no be your olumi again nii ![]() unfaithful wife! ![]() |
niddle n stitches ![]() |
see who's talking, lol, ol boy were have u been all dis while na, HAPPY NEW YEAR. Behave myself ke? anything do me before ![]() |
iwolomo, elenu gbeske |
Now i see why education is very much important |
lysaa:as if nor be u tell me how your pastor take dey deceive people |
u wish, dream on ![]() |
sexyLeamon:sharrap dia ![]() hhmm, that lady must be one of your sibling aight ? jk Airforce1:quench fire bros abeg, i nor fit laugh ![]() sexyleamon is tyte, eerrmm, lol i refuse to go any further ![]() sholabanke:fuc* personality! ![]() i respect u too as a man not cuz of your personality, even if u be yaradua's first child, i nor send ![]() what are u feeling like mehn? see, i'm a GHETTO CHILD , u can checkout my profile to see what i mean, i dont know what u mean by your personality, ![]() see, i be aje paki cornfirm. But, i know were im heading. Guy, NOR DEY FORM ![]() |
well, i hear say saucekid and cbase don join militants for niger delta, though, never call sauce to confirm the news sha. |
buttie children dey fall mumu na, u don forget ![]() |
gabrywyl:gbenu dake jare, ![]() iwo ati tani gan ![]() |
WATCH IT CLUMSY, the kids never sleep already |
Niddle 'n' Stitches |
dekeleva1, why malaria go nack your head this new year na, abi the malaria nor dey look face ![]() yeye fowl, get well soon ![]() |
don predro, lol take am easy with that babe na, lets not start the new year with fighting na. lol sexyLeamon: but im not gonna let no other man take u away ![]() |
TOYOSI20:u really would kiss my behind [ass] u meant ![]() fugly or sexy, live that for sexyleamon to decide, lol errm, lol, why not take a full picture of you and post in your profile lets see. . ![]() |
helep me tell them, Dis na the same people wey dey say studio43 is corrupt ![]() |
e go better ![]() |
i like the second one ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 227 228 229 230 231 232 233 234 235 (of 394 pages)







