₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,788 members, 8,513,693 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:34 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 253 254 255 256 257 258 259 260 261 (of 394 pages)

Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 8:33pm On Dec 05, 2008
i just dey laugh, grin
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 8:13pm On Dec 05, 2008
war1:
ur father na idiot, so him pass idiot semen to ur mother when come give birth to idiot son. No behave yourself, i go tell u sey that believe when u get sey everybody love u for here na lie. Devil purnish u. Me i no send u, and i no go ever send u. u be squirrel.
if u nor send me , people plenty wey send me im not alone.

abusing my mom and dad now shows u dont have respect for your parents at home. thats if u really get parents. i mean if they are still alive. if u never even kill them.

continue dey show us the stuff u are made stuff.
na your type dey abuse them parents na.
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 12:17pm On Dec 05, 2008
sexyLeamon:
studio what is all this na ah ah ah angry angry
i have done nothing wrong to deserve all dis hard knocks im getting from this guyz, they not only attack me here, they mess with my yim and emails, what is goin on.

i was only cracking some jokes, never knew this is goin to be the outcome,

an expensive mistake i made. but im not goin to appologise to no one. i still stand by my word.

i'm sorry? hell no! not on my dictionary.

im out of here for good.
its like your minds are poluted. keep doin what u know how to do best.

thank u for comming all out of attack me WAR1 your signature says it all.

i understand your feelings, i never mean to offend u.
folly, u use to be my man back in the days, whats really goin on?
gabrryl, u got it all wrong,
disease, get well soon.
sylvex, do your thing.

SEXYLEAMON, U STAND OUT.
IF U WANT TO GET ME, LETS ROLL HERE rickcannon@rocketmail.com

i dont want to be treated like this. i mean it!
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 12:05pm On Dec 05, 2008
whatever
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 12:01pm On Dec 05, 2008
war1:
devil purnish u well well goat like u. Na evil when u don too commit naing dey make u dey behave like person when them remove him sense from. I sey i come nairaland for ur sake. U dey hear am? Beast!
nature create u normal. but u sey na crase u want, do i even have problem with that? afterall na your choice.
who are my to stop u.
continue from were your collegues stop
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 11:42am On Dec 05, 2008
attention seekers, tryna be ME!
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 11:26am On Dec 05, 2008
mehn see believe
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 11:25am On Dec 05, 2008
war1:
thankgod sey u know sey u be man of 9 years. I dey laff u 4 any thing when u dey post. Sense no dey dey am all. Me i dey clear u my mind, u still be the greatest fool for nairaland. Oboy see ur achievement '' foolishness ''. My guy go back to knidergaten maku u go learn how to talk, when u don finish from there, u fit come back here come dey post, u just dey fool yourself for here. U dey feel sey u be king for nairaland abi? make them no decieve u o, U be dull lad as far as i am concern. Bat like u. Reply me then u be wall-gecko, ignore me then u be red neck lizard. Goat!
madness in the making, i doubt if yaba left doctors fit handle your own case sef.
and u know what that means undecided
Jokes Etc › Re: Studio's Coke Side Of Life. by studio43(m): 11:23am On Dec 05, 2008
say that to yourself cool
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 11:22am On Dec 05, 2008
must be talking from Xperience na,
oniranu
Jokes Etc › Re: Studio's Coke Side Of Life. by studio43(m): 11:16am On Dec 05, 2008
my enemies go run down
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 11:15am On Dec 05, 2008
i nor be like u wey dey go browse for cyber cafe na.
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 10:51am On Dec 05, 2008
niddle and sticthes
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 10:47am On Dec 05, 2008
niddle and stitches
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 10:44am On Dec 05, 2008
dem sey i support seun ban on gabrryll, na wetin cause all da madness for here be dis, i send dem undecided
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 10:42am On Dec 05, 2008
hhmm, invaders
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 10:40am On Dec 05, 2008
cool
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 10:29am On Dec 05, 2008
Timmmy:
@ studio
plsssssssssssss apologise to those guys out there.
appology, what for? hell no, no room for nonsense and i mean it.
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 10:23am On Dec 05, 2008
i just dey pass
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 10:03am On Dec 05, 2008
disease:
@studio43
Did you get tired of licking Seun's ass? undecided
Or did Seun tell u that u are not a good ass licker?
slowpoke
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 9:41am On Dec 05, 2008
whatever
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 9:34am On Dec 05, 2008
i can see your head is rioting, i dont even know u and this is goin to be the last i will reply your mail slowpoke
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 9:25am On Dec 05, 2008
war1:
''i have made my point clear to everyone, and if u think sey u get 2head, mess with u and face ban. bullshit''

How that yans sound for your ears dull boy? See wetin u take dey brag. Everything when u dey yan just dey make u look more and more like cockerel. U be the soundest fool for nairaland believe me. If u feel sey i dey lie, ask ur papa. No ask ur friends o, because na them make u be the fool when u be today. Ban na nothing to me, make that one clear for ur premature brain. ban me today, i go sharply stroll leave u and ur nairaland. Before i know nairaland i don dey exist for long and if i leave nairaland i go do more better. Nonsense studio.

''hey peeps, this is me studio43 dull boy''
stop pestering my life damn it.
i know why im keeping quiet!
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 9:23am On Dec 05, 2008
darequam:
I'm back
Ah han! Studio what's the matter with u and this war guy? This guy is really waging war against u. I think there is more btwn u two, if u tell it to us we might get to settle the beef. Or else War1 will live upto his name and if u disclose ur identity to him in public it'l be bloodyhell
lets just seperate the boys from the men, wink
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 9:18am On Dec 05, 2008
war1:
''i have made my point clear to everyone, and if u think sey u get 2head, mess with u and face ban. bullshit''

How that yans sound for your ears dull boy? See wetin u take dey brag. Everything when u dey yan just dey make u look more and more like cockerel. U be the soundest fool for nairaland believe me. If u feel sey i dey lie, ask ur papa. No ask ur friends o, because na them make u be the fool when u be today. Ban na nothing to me, make that one clear for ur premature brain. ban me today, i go sharply stroll leave u and ur nairaland. Before i know nairaland i don dey exist for long and if i leave nairaland i go do more better. Nonsense studio.

''hey peeps, this is me studio43 dull boy''
guess what im doin here, laughing at your stupidity, i owe u or anyone else any apology cuz i have done nothing wrong.

now u just brought my papa's into this, and i dont like it at all.

if u have problems with me then lets solve it withing ourselves and keep the old folks aside.

but if u cant stand me, why not JUMP OFF A CLIFF. u stupid ass- clown
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 9:09am On Dec 05, 2008
u nor dey feel comfortable whenever i dey around?
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 9:06am On Dec 05, 2008
gabrywyl:
[
Sexy, he is very nice to you and did you remember what I told you before about guys liking girls with the name Sexy or Cute or Angel or Pinky ? thats the reason and thats why you wont see the true colours of men as such. Like dyabman, he is the exact same clone of studio. When he go see his CUTEANgel, hmmm. . . he is as weak as a tofu, people thought he is down syndrome undecided
hhmm
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 8:50am On Dec 05, 2008
make i just relax dey monitor every steps dem make, before i show cool
Nairaland General › Re: I Owe No One No Apology! by studio43(op): 8:48am On Dec 05, 2008
u fall from bed thats why your head big like that na, u don forget
Jokes Etc › Re: Black Girls Is Housemaid! by studio43(m): 9:54pm On Dec 04, 2008
spenchuks:
@ studio

have u heard from war 1? he's looking for u cool
mykali:
grin grin lol. that guy get vendetta against studio.
war1 abi na wetin una call am sef,

that guy dey work really hard to be popupar on NLAND and hin see me as the right candidate to use achieve wetin hin wan achieve.

i just dey look am. cheesy
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 9:39pm On Dec 04, 2008
yes thats what people get for messing with big daddy's wink
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 9:34pm On Dec 04, 2008
truth*

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 253 254 255 256 257 258 259 260 261 (of 394 pages)