Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 9:33pm On Dec 04, 2008 |
sexyLeamon: take it easy, when he comes back we will put some senses in his head even I am mad at him I want to know the trust once and for all, ARE U WITH ME OR AGAINST ME  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 9:21pm On Dec 04, 2008 |
war1: u be beast. i dont think u are talking to me, dumb-fuc* |
Nairaland General › I Owe No One No Apology! by studio43(op): 9:16pm On Dec 04, 2008 |
hey peeps, this is me studio43 cool boy.
i dont like the way u guyz are taking it out on me and i owe no one no apology. i mind my business and i dont give a shit!
i have made my point clear to everyone, and if u think sey u get 2head, mess with u and face ban. bullshit |
Jokes Etc › Re: Judge This! by studio43(m): 8:25pm On Dec 04, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 2:20pm On Dec 04, 2008 |
CLEMCYKUL, why u dey laugh your brother na  dem go fear fear na  |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 2:01pm On Dec 04, 2008 |
come dem send u? what do u really want? |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 1:58pm On Dec 04, 2008 |
your own is good o,  shey 9ija lo wa ni? |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:50pm On Dec 04, 2008 |
gabrywyl: Yeah right. Uve been a trouble maker to begin with postin such thread and when Ive decided to forgive you, than suddenly today you go start again by saying how happy you are I got ban. See your attitude?  no time for bullshit, |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 1:47pm On Dec 04, 2008 |
kini lo omode mo  omo toda ma binu jare,  how did u managed to learn kogi, i thought your yoruba  |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:42pm On Dec 04, 2008 |
i have nothing against no one, i dont know where u got that idea from. thanks to my kind of person!  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 1:38pm On Dec 04, 2008 |
i dont have dealings with you, what brought about this beef mehn |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:35pm On Dec 04, 2008 |
gabrywyl: U have to agree cause youre gay gabrryyll, i think i've heard enough from you, the next time wont be nice |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:33pm On Dec 04, 2008 |
emi o ra ye fun iranu, oremi  |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:29pm On Dec 04, 2008 |
sandra huh  ok o, i agree |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 1:28pm On Dec 04, 2008 |
ori e ti fo loru e  tani ota e? well, emi wa pa jare, how is market today  |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 1:25pm On Dec 04, 2008 |
igbo's own nor pass money na, u don forget  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 1:22pm On Dec 04, 2008 |
war1: @studio
You be drunkard na, if u no be drunkard then u be mad man. Foolish guy. come, are an illiterate? why e be sey all the yarbs u dey use on me nor pass fool,stupid and dog. na the language wey your folks use train u for house be that? home?  abi na under bridge u dey live sef.  i nor dey your level just to let u know, u don admit see na because of me u register shey, but dont worry. maybe i go have to teach u show u wetin make me pass u for here. BAN! |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 1:21pm On Dec 04, 2008 |
just a reminder  |
Jokes Etc › Re: Roflmao By Migines by studio43(m): 1:20pm On Dec 04, 2008 |
hhmm  |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 1:19pm On Dec 04, 2008 |
i nor wan commit murder |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:18pm On Dec 04, 2008 |
i agree |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:16pm On Dec 04, 2008 |
whatever  |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 1:15pm On Dec 04, 2008 |
Exstar: @ Clemsy, infact you really need to execute that plan today, i mean right now. I'm really pissed off, I'll do anything for you.
oya i wan take over clemcykul's place  |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:11pm On Dec 04, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Judge This! by studio43(m): 1:11pm On Dec 04, 2008 |
quagmire ke? na your village name be that  |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:09pm On Dec 04, 2008 |
u know im a rulling king, i nor fit afford to fight my servants na  |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 1:08pm On Dec 04, 2008 |
moyo, ba wo ni jare |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 1:05pm On Dec 04, 2008 |
U KNOW SEY ME AND U NA PADI FOR JUNGLE, NOR LET SEUN MATTER TEAR US APART NA  |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 1:04pm On Dec 04, 2008 |
Exstar: Any comment? ? LIKE HOW MUCH ARE WE TALKING ABOUT  |
Jokes Etc › Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 12:58pm On Dec 04, 2008 |
u wish shey  |
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 12:53pm On Dec 04, 2008 |
as if na me plan your BAN. |
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 12:50pm On Dec 04, 2008 |
i dont drink alcohol, smoke or womanise, sorry  |