₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,788 members, 8,513,697 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:43 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 9:27pm On Dec 01, 2008
sima:
ehn ehn. . that one terrible OO
come. . come n' hide in my room
u'll be safe dere wink
thank you very mush,
i promise you not gonna regret it wink
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 9:24pm On Dec 01, 2008
Peace unto those wey dey respect me, i think sey u too wan join the list of the fallen soldiers wey try to overthrow my government kiss
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 9:20pm On Dec 01, 2008
were u get your bear-bear guts from sef, kiss
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 9:16pm On Dec 01, 2008
na matter how una plenty reach, non of una fit see my back . u dont forget kiss
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 9:15pm On Dec 01, 2008
sima:
cry. . e still dey baffle mi oO
how u remember that shocked. . ehmmm
but it's unfair oO cry
u refused to bribe me na, grin
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 9:12pm On Dec 01, 2008
yea, i just hope u dont drug me kiss
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 9:10pm On Dec 01, 2008
sexyLeamon:
better smiley
dont pay much attention to my rivals, i think they are home breakers, grin i think wink

my love how come u dont wait that long to talk to this fellas whenevr im not around undecided
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 9:03pm On Dec 01, 2008
im glad u know my P kiss
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 9:00pm On Dec 01, 2008
sima:
**sneezes**
u need procold wink
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 12:04pm On Dec 01, 2008
so who we have here, my one and only kiss kiss kiss
BRB wink
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 12:01pm On Dec 01, 2008
sima:
so basically. . u're tryin to tell mi i'm a witch ehn angry tongue
u know i cant afford to hurt your feelings kiss wink grin
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 11:45am On Dec 01, 2008
how are u sexy LIl mama grin
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 11:41am On Dec 01, 2008
sima:
grin. . but na u talk am oO tongue
na me talk am, but na for your mouth dem hearam. meaning na u suppose go yaba na , abi u don forget the rules angry
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 8:26pm On Nov 30, 2008
sorry sweety, but i dey always try take cover whenever the peeps dey i dey owe money dey around grin
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 8:23pm On Nov 30, 2008
i always know u dey fit remember things only when u don take that weed wey u dey smoke, na your last hope be that na u think sey i go forget grin
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 8:20pm On Nov 30, 2008
so you've been mistaking me for a woman all this while nii undecided
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 8:18pm On Nov 30, 2008
babe ehn, i just dey hide from my debtors, them just dey disappear and re-appear, nor be small thing o grin
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 8:16pm On Nov 30, 2008
sima:
u no fit blame mi 4 that nw . .
as if nor be u wreck am grin
women are bunch of witches grin
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 8:15pm On Nov 30, 2008
i reserve my comment cool
Jokes Etc › Re: Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 7:44pm On Nov 30, 2008
u guyz must be talking from Xperience. undecided.
arent ya undecided
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 7:43pm On Nov 30, 2008
mykali:
studio. u get problem. grin
na u be my problem na, u don forget grin
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 7:39pm On Nov 30, 2008
sima:
@everybody. .
i wonder who that sima is. . i need to talk to her angry
d gurl don lose am . . lipsrsealed angry
just in case, i didnt say anything oO na studio talk am
KOLO cheesy
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 7:33pm On Nov 30, 2008
u don dey deny am cuz him nor get money again shey?
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 7:24pm On Nov 30, 2008
sholabanke:
who miss am
grin grin wink
Jokes Etc › Re: You've Saved The Wrong Person by studio43(m): 7:17pm On Nov 30, 2008
sima:
Our Stero is finally happy. . . cheesy tongue
i'm glad u know my P! wink


sexyLeamon:
lol who is stero? cheesy
dont listen to that bizzy body grin



how are u sexyleamon kiss wink
Jokes Etc › Is This How Somalia Refugees Think by studio43(op): 5:59pm On Nov 29, 2008
, hahahahahahaha, chineke mi e. chaii grin
Nairaland General › Re: 600 Post Or More By January 2009 by studio43(m): 5:52pm On Nov 29, 2008
like sey i know,
so somebody don tell u same thing before,

the world una see, STUDIO43 nor dey lie grin cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 257 258 259 260 261 262 263 264 265 (of 394 pages)