₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,791 members, 8,513,703 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:51 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 394 pages)

Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 3:38pm On Nov 22, 2008
romade:
studio stop makin a fool of taself dey now know d truth which is certified version
yes that u are the parcipated the rejected cool
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 3:33pm On Nov 22, 2008
romade:
av got more dan enough
my Lil sister's wey u thief shey?
no problem
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 3:28pm On Nov 22, 2008
romade:
Studio that was when i came to ur neighbourhood and wanted to live a humble lyf with d poor & destitute like u now u r makin me tell all
now stop tryna claim what u ain't , i picked u up from the gutter, i made u the man u are today, u used to be that stink type then, come wetin make u think sey i beg my old man to make you our gate man?
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 3:17pm On Nov 22, 2008
kick his fat ass mehn, c'mon u can do it
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 3:14pm On Nov 22, 2008
no doubt u dey live next bus-stop, and u know as a garage boy wey u be, since u fit answer ROMADE, i nor go dey suprise if u go answer woman yansh this time wink
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 2:57pm On Nov 22, 2008
na your surname be that undecided
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 2:53pm On Nov 22, 2008
romade:
he was like my handbag den always running at my beck & call
did u forgot to also tell them u paid me to make u popular in this hood?
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 2:37pm On Nov 22, 2008
hisses in samba grin
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 2:33pm On Nov 22, 2008
romade:
yea but u ate d crumbs that fell off our table
i picked them up for you to swallow , u meant
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 2:27pm On Nov 22, 2008
u no like your colour so i wan show u the way so that u go turn black, u still dey yarn be dust,
ok, oya go get a dark paint and paint yourself black all through, u dream of becomming black like us don come to reality be that grin
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 2:21pm On Nov 22, 2008
infact , i don vex cool
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 2:18pm On Nov 22, 2008
u are always confused,
i mean, i know him mama wey dey roast plantain, him papa wey be gate man, him brother wey do conductor, and him two sisters wey dey hawk pure water for go slow grin
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 2:14pm On Nov 22, 2008
RUB yourself with chacoal, thats my advice grin
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 2:11pm On Nov 22, 2008
i know am reach house na cheesy
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 2:07pm On Nov 22, 2008
read your profile, but mehn, u for fine small if na black u be grin
Jokes Etc › Re: I Wonder When We're Gettin Dere by studio43(m): 2:03pm On Nov 22, 2008
u must be talking from Xperience, i bet cool
Jokes Etc › Re: :::short Jokes::: by studio43(m): 2:00pm On Nov 22, 2008
probably cuz your sexless cool
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 1:55pm On Nov 22, 2008
is that why you've been working pretty hard to be a 9gerian undecided
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 1:52pm On Nov 22, 2008
u go wish u dey in my shoes, area scatter
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 1:49pm On Nov 22, 2008
u are so afraid to stand the truth mehn
Jokes Etc › Re: I Wonder When We're Gettin Dere by studio43(m): 1:47pm On Nov 22, 2008
bullshit, like what angry
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 1:46pm On Nov 22, 2008
NEXT BUS-TOP CAPTAIN, SHEY grin
Jokes Etc › Re: :::short Jokes::: by studio43(m): 1:44pm On Nov 22, 2008
u don dey deny me angry
Jokes Etc › Re: Misunderstanding Widow by studio43(m): 1:43pm On Nov 22, 2008
for the back of your mind
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 1:41pm On Nov 22, 2008
because u refused to settle na grin
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 1:38pm On Nov 22, 2008
nigerians sef wicked, na dem dey only send rust chocs wey dem don chop remain for u peeps to manage na angry
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 1:35pm On Nov 22, 2008
shey grin
Jokes Etc › Re: Misunderstanding Widow by studio43(m): 1:32pm On Nov 22, 2008
your profile says your 166points down, so no need wink
u dont seem to understand the tradition here tongue
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 1:28pm On Nov 22, 2008
if your goin to accept NAIRA yes,

errmm, does that mean he's goin to remain like this for life?
Nairaland General › Re: Infact, I Don Vex by studio43(op): 1:24pm On Nov 22, 2008
na so una dey chop rush foods for una country grin
Jokes Etc › Re: :::short Jokes::: by studio43(m): 1:21pm On Nov 22, 2008
dont worry bout that.
my 12inches go help open am for you proper wink
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by studio43(m): 1:20pm On Nov 22, 2008
my gateman sylvanus is acting strange lately, please could u please examine, lets know what he's suffering from?
i hate to see him in this condition

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 394 pages)