Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 394 pages)
sexyLeamon:finally i don get fan ![]() gabrywyl:gone to smoke weed u meant ![]() |
gab, im not surprised, afterall na wetin most young ladies of this dayz dey do be that, ![]() sylve11:as if u dey go church ![]() |
Easy, easy before you mistakenly bite my cheek, i nor fit shout, ![]() |
basket mouth don finally show, ![]() come how u take know sef ![]() |
Azo:nor be my fault jare, na she throw this issue up, because people like u are interested, thats why i ask ![]() |
sexyLeamon:1000kisses for you sweety, nor listen to that garrage boi romade ![]() |
sexyLeamon:if that will make u happy, sexy Lil thing |
sexyLeamon:because im too old to be your papa u know ![]() age dey Bleep me up |
why u dey barking? clemcykul don better pass some people for here o ![]() |
gabrywyl:she nor get choice ![]() sexyLeamon:i wish i could turn back the hands of time shorty, |
see open confession ![]() oya tell us wetin u dey wear then, maybe some people hear dey interested ![]() |
ok ![]() |
your own type of g-string na waterproof ![]() infact--customised. made in china ![]() |
now i see why you never ready to quit that NEXT BUT-STOP wey your house dey ![]() sexyLeamon:u know i've always been so proud of you |
oro pataki, ![]() tani agbalagbi naa? ![]() |
always tongue song, why are u like this ![]() sexyLeamon:papa huh? ![]() |
come dem say na u be the latest LAGOS AGBERO PRESIDENT, na true ![]() |
Moyola:o beru agbalagba sha ![]() sexyLeamon:well, im a hard tough guy u know, ![]() gabrryyll go tell u better ![]() |
gabrywyl:G-string u meant ![]() |
yaba left patient, u don come with your mischief abi ![]() gabrywyl:for the back of your left mind shey? |
yes i try to be a darling, ![]() Moyola:market woman, how your side na ![]() |
the igbo wey u smoke last night never still clear for your eyez, i bet ![]() |
come why your face be like that, na so dem born you ![]() |
i wonder between u and him who fine pass sef ![]() |
na her middle name be that, u don forget? |
sexyLeamon:well, i have 2 cans of HYPE ENERGY DRINK AND A CAKE ON MY TABLE, CUM LETS SHARE ibkaye:see this pretty face o, chai ![]() |
gabrywyl:sorry but i never brush already ![]() |
sexyLeamon:how are you sexy Lil thing ![]() |
sima:ROFOROFO, nor be so so pinch u dey pinch when u small ![]() |
qeustionaire |
jay, craze man u don show ![]() |
wetin make we come do if u are 28? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 394 pages)









