Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 394 pages)
i reserve my comment |
corrupt practices ![]() |
i reserve my comment |
na africa tradition, u nor go understand ![]() |
tseewww ![]() |
sima:tsweeeew ![]() |
na so the smell bad reach ![]() |
Hisses in samba |
i reserve my comment |
wtf what i quickly take cover ![]() |
tseeewww ![]() |
hisses in benin, ![]() nor be only Klischko, na groundnut u for call am, Oniranu ![]() |
life is such a bitch sometimes, but dont let that pull you down. u gotta be strong Xpecially this stage of your life mehn, BE STRONG! ![]() |
sexyLeamon:ok as in, you've come to stay in my heart ![]() gabrywyl:wtf? ![]() |
![]() |
pepper enter for one of your eye ![]() |
tseewww, mumu ![]() |
come, wetin u just talk now make any sense to you ![]() |
is this what maturity does to people ![]() |
No time ![]() |
come, were u borrow that bend down and select spec, if i may ask? u sure sey nor be the one wey romade dey find u were so ![]() |
folly69:i bet u go eat am ![]() sexyLeamon:ok ![]() |
sexyLeamon:TELL THAT farty ROFOROFO BASKET MOUTH, BAGGY abi na bagryll she dey answer |
gabrywyl:dont say it loud make sexyleamon nor hear am please, cuz i really loff her die ![]() Moyola:market woman wetin u dey sell ![]() sexyLeamon:oye mi ![]() |
see bribe ![]() sexyLeamon:i really love u from the bottom of my heart, thats my first open confession here @folly, turkey laps, bullshit ![]() |
folly69:as u see me so, i nor send u o, but that one no mean sey i nor dey wish u well o, i mind my own business and i dont give a shit. but i still dey feel u. cuz we are all one in the same struggle hussle dazzle. cuz without u there will be no one to call my brother or neighbour. without u i'm nobody. i dont want u to look at me as a stranger. and i dont want to bounce on you like a hard tough niggar, u know ![]() one lov!! sexyLeamon:dont worry about me babe, remember my hard tough guy status |
even the bible talk am sey, MY PEOPLE PERISHED CUZ THEY REFUSED TO KNOW THE TRUTH ![]() |
sexy is an all season lady, she nor get choice, everything is always good for her syster ![]() |
why is your fat mouth like that folly? abi na so them born you ![]() gabrywyl:i used to be his P.A back in the day ![]() |
Truth hurts ![]() |
folly69:what is folly if i may ask, sounds like an acient name, bros are u 9igerian? ![]() sexyLeamon:lesbo? well, romade is a dude ![]() |
laugh small close mouth , nor be only u dey for here, na people like u dey give nigerians bad image abroad, always want to over do things ![]() sexyLeamon: ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 394 pages)









