Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:46pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 4:44pm On Nov 08, 2008 |
dani and dyab, some times u guyz dey talk like brothers  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:42pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by studio43(m): 4:40pm On Nov 08, 2008 |
Azo: studio don't tell me that is where your mansion is  bors abeg stop am if na play  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 4:38pm On Nov 08, 2008 |
dyabman: Glad my FOES are getting closer to their Grave for your left mind shey |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:37pm On Nov 08, 2008 |
Azo: 3 better heads unlike those wey i dey see for hia im glad u don finally come to your senses  |
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by studio43(m): 4:35pm On Nov 08, 2008 |
bad advice  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:34pm On Nov 08, 2008 |
To this 2 market women, it's a do or die affair  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:32pm On Nov 08, 2008 |
3 heads can never be better than one  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:30pm On Nov 08, 2008 |
leamon is da brain behind all this  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 4:28pm On Nov 08, 2008 |
mischief |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 4:27pm On Nov 08, 2008 |
u are dulling me  |
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by studio43(m): 4:26pm On Nov 08, 2008 |
Amen  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:25pm On Nov 08, 2008 |
Aro Meta  |
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by studio43(m): 4:24pm On Nov 08, 2008 |
Azo: how do i see you in camera  between gab's legs  |
Jokes Etc › Re: Losing His Mind by studio43(m): 4:22pm On Nov 08, 2008 |
working hard to be a 9igerian, i like your spirit  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 4:20pm On Nov 08, 2008 |
sexy lil mama, how your side |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 4:19pm On Nov 08, 2008 |
see as craze dey escalate for here  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 4:18pm On Nov 08, 2008 |
is that question meant for me  |
Jokes Etc › Re: A Naughty Student by studio43(m): 4:17pm On Nov 08, 2008 |
dont mind him  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 4:14pm On Nov 08, 2008 |
gabrywyl: What age do you consider young? 1-13  |
Jokes Etc › Re: A Naughty Student by studio43(m): 4:13pm On Nov 08, 2008 |
hisses in french  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 4:11pm On Nov 08, 2008 |
sexyLeamon:
 back to sender |
Jokes Etc › Re: Losing His Mind by studio43(m): 4:09pm On Nov 08, 2008 |
for your sand mind |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 4:07pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Losing His Mind by studio43(m): 4:05pm On Nov 08, 2008 |
ibkaye: Life is good  How is worrk? life dey look face na , thanx to virgin mary  work is good, no skin pain, if any dey, i go complain  gabrywyl: no wahala's. As long as jaymobb loves his yansh, nobody cares about da rest nna [ see back up,  u mean say jaymob don go gay  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 4:02pm On Nov 08, 2008 |
young woman im always proud of you  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 4:00pm On Nov 08, 2008 |
i understand  |
Jokes Etc › Re: Losing His Mind by studio43(m): 3:59pm On Nov 08, 2008 |
see set up  atleast u get twins wey get sagged ass, how guyz dey manage sef  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 3:58pm On Nov 08, 2008 |
the one and only sexy, nor be wetin u call yourself  |
Jokes Etc › Re: Losing His Mind by studio43(m): 3:56pm On Nov 08, 2008 |
ibkaye: norring jare  ba wo ni  emi no wa pa jare, nor mind those bizzy bodies, dem think sey i get time, how is life treating you gabrywyl: U have never seen tham than you go judge like a Amebo  u show me the other day na, abi u don forget  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 3:53pm On Nov 08, 2008 |
|