Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 394 pages)
i think sey u be my friend life is like politics, no permanent friend |
then stop smoking it ![]() |
cbase:come dis ganja man, who u think sey u fit deceive for here sef ![]() |
see bribe ![]() |
who thief your bread ? |
his body is dead so i offered him mine |
were e dey for bible? ![]() |
[quote author=Ray-sima link=topic=190335.msg3084854#msg3084854 date=1226623429]@stero. . d beginnin of ur joke wont lemmme finish it ![]() is dere a shorter version. . [/quote]studio43 u meant ![]() |
sima:Why u think sey i wan kidnap u before ![]() |
CLEMCYKUL, nor forget sey u dey owe me money ![]() |
[quote author=Ray-sima link=topic=194344.msg3086109#msg3086109 date=1226656096]u mean dos 2 owned pineapples. . ? . . . . dos ones are owned oO, n' untouchable sef ![]() i think d fork will be good. for ur kini. . so it will grip it wella. . or how u like d choice i made for you nw? [/quote]na, the pineapples up your chest will grip the kini wella jare, and i hope the are big |
@princessa, abeg nor break what is left of heart, u know sey na fufu u dey chop 24/7, and sexyleamon depend on only burger and ice-cream to survive, if u punch her, she fit die. abeg just treat her like a sister for my sake ![]() @semyleamon, princessa dey chop fufu morning till night, death don dey hungry you |
hisses in hausa ![]() |
lysaa:joke of the century ![]() |
castle* ![]() |
people like CBASE wey him papa dey live for cattle forget dem for face me i face you house never talk, na sammila wey be gate man dey talk, na wao ![]() pourquoi est chacun qui tring d'ailleurs pour être comme moi ![]() |
yes, The tip of my peni* ![]() |
[quote author=Ray-sima link=topic=194344.msg3086071#msg3086071 date=1226655572]d thing we can use to carry the heaviest kini will be a spoon or fork. . ![]() @studio. . which one u require.? spoon abi fork? [/quote]those two pair of muscles up your curved chest will do the magic, dont worry ![]() |
dyabman:Na yur prayer be that ![]() |
i bet my kini go too heavy for you to carry. ![]() |
male genders ![]() |
lysaa:sticks huh, u mean the one between my hot legs ![]() |
Sam Milla:i still dont know what u mean by cyber cafe, i know im too responsible to be a yahoo boy for sure, and for lyssa, forget her for real, nor be fight ![]() |
im happy u finally don make it known to sam, bros this is another evidence ![]() |
Sam Milla:what is cyber cafe sef ![]() well, she love the taste of my ice cream, how about that? |
atleast ikemefuna still sound 9ice pass kelechi your brother ![]() |
why e come be sey na when u wan talk meaning ur good NEPA come take light ![]() |
i'm Hot like fire, how about that spenchuks:dont bite the finger dat fed you, wankass |
this your kingdom never still fall ![]() |
u have no reason to run, i dont bite, ![]() just take me the way i am, |
is ikemefuna your middlename? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 268 269 270 271 272 273 274 275 276 (of 394 pages)







