Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 8:42pm On Nov 10, 2008 |
clemcykul male or female, >> u too don fjoin them dey beef me  LIFE IS LIKE POLITICS, no permanent friend  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 8:35pm On Nov 10, 2008 |
OOOpps!!!  bus conductor i meant  |
Jokes Etc › Re: Ma Birthday by studio43(m): 8:34pm On Nov 10, 2008 |
@sexyleamon, i'm not her ass conductor,  |
Jokes Etc › Re: Student Roll Call For Anger Management 101 by studio43(m): 8:27pm On Nov 10, 2008 |
@cayon, is that the list of the billioniares here?  |
Jokes Etc › Re: People Wan Make I Die by studio43(m): 8:12pm On Nov 10, 2008 |
@poster, die make i come chop fried rice and chicken ontop your small head, i nor send  u are welcome to the jokes section  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 8:33pm On Nov 09, 2008 |
sexyleamon u are sweett  |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 8:29pm On Nov 09, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: showbobo Wan Spoil My Name by studio43(m): 8:27pm On Nov 09, 2008 |
Nansense, hisses in yoruba  i think sey na better thing the guy man wan talk sef  |
Jokes Etc › Re: If Usa Was Nigeria by studio43(m): 8:22pm On Nov 09, 2008 |
lysaa: so na offense to pray for u? Nna leave o, that guy obu prayer warrior. he prayed for me and i got hooked. if he prays for u, i bet u, in the next 5 mins u'd be booked!  i dey happy sey u don finally admit am, oya give me the remaining balance for the prayer request  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 8:05pm On Nov 09, 2008 |
illiteracy is a disease  |
Jokes Etc › Re: A Naughty Student by studio43(m): 7:57pm On Nov 09, 2008 |
is not even funny  |
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by studio43(m): 7:51pm On Nov 09, 2008 |
Calabar man how u dey na  |
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by studio43(m): 7:45pm On Nov 09, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 7:36pm On Nov 09, 2008 |
make una continue de fight while i keep sipping on my Hennessy  |
Forum Games › Re: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by studio43(m): 9:50pm On Nov 08, 2008 |
CLEM be drop out na, u don forget? |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 9:49pm On Nov 08, 2008 |
as if u nor dey among  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 9:48pm On Nov 08, 2008 |
sexyleamon u don make me fall in love fall in love, fall in loooo.ve, yeah  |
Jokes Etc › Re: If Usa Was Nigeria by studio43(m): 9:44pm On Nov 08, 2008 |
dont worry i will put u in my prayer  |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 9:42pm On Nov 08, 2008 |
some people here need deliverance, Cbase don sell him madness give them before goin to yaba left  |
Jokes Etc › Re: Student Roll Call For Anger Management 101 by studio43(m): 9:40pm On Nov 08, 2008 |
Cayon: Check register above for update. Straightjacket remove no need to remove me from your straight jacket, i need it there, life is good  |
Jokes Etc › Re: Gentlemen: Be Warned! by studio43(m): 9:38pm On Nov 08, 2008 |
our two
|
Jokes Etc › Re: If Usa Was Nigeria by studio43(m): 9:37pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: A Naughty Student by studio43(m): 9:33pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 9:31pm On Nov 08, 2008 |
olodo rapata like you, u nor fit even differenciate between peace and piece, why are u like this? |
Jokes Etc › Re: Gentlemen: Be Warned! by studio43(m): 9:29pm On Nov 08, 2008 |
ituen: [size=14pt]I bin talk am
BEN NO SABI ANYTHING about WOMAN. THE GUY NA DISGRACE TO NAIJA MEN[/size] bros take note,  nor be everybody wey dey manage speak piggin english here be 9ija, abeg!  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 9:24pm On Nov 08, 2008 |
beefers dont beef me,  9ice started from were i stopped. so i see no reason why studio43 would be a gateman to 9ice, losers  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by studio43(m): 6:56pm On Nov 08, 2008 |
Dem never tell you  |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 6:53pm On Nov 08, 2008 |
POINT OF CORRECTION  This is no offtopic  |
Jokes Etc › Re: If Usa Was Nigeria by studio43(m): 6:49pm On Nov 08, 2008 |
Enter one chance  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 6:46pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: A Naughty Student by studio43(m): 6:39pm On Nov 08, 2008 |
long life the princess  |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by studio43(m): 6:35pm On Nov 08, 2008 |
yes opposite  u are the best, after you is ibkaye  |