Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:52pm On Oct 13, 2008 |
hope e never dey bite already? |
Jokes Etc › Re: I Will Soon Start My Own Dollarland Forum. by studio43(m): 9:50pm On Oct 13, 2008 |
i cant even pronounce his/her name  |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:49pm On Oct 13, 2008 |
were e dey?  |
Jokes Etc › Re: ** You Know You Grew Up In Naija Hoodies If U Rmbr This** by studio43(m): 9:48pm On Oct 13, 2008 |
infobaba: COMMERCIALS: Na eim i soak ma cloth inside new OMO,, i comot am, my cloth come dey smell new new saint saint na eim i just dey hear, omo, omo washes even brigter and it shows!!!!!!  |
|
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:43pm On Oct 13, 2008 |
terrorist  |
Nairaland General › Re: For The Sake Of Arcani by studio43(m): 9:42pm On Oct 13, 2008 |
princesa: studio dnt you hear the guy  sorry , but i only saw a typing with no voice message attached to it  |
Jokes Etc › Re: ** You Know You Grew Up In Naija Hoodies If U Rmbr This** by studio43(m): 9:38pm On Oct 13, 2008 |
hisses in igbo  |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:33pm On Oct 13, 2008 |
iwo ati tani? |
Jokes Etc › Re: I Will Soon Start My Own Dollarland Forum. by studio43(m): 9:31pm On Oct 13, 2008 |
see as madness dey escalate for hia  |
Jokes Etc › Re: Nigerians On The List! by studio43(m): 9:27pm On Oct 13, 2008 |
finally, mad man don join nairaland  |
Jokes Etc › Re: ONE GOOD TURN.... by studio43(m): 9:22pm On Oct 13, 2008 |
u don dey use style confess wetin u been dey do when every body don sleep abi? |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:20pm On Oct 13, 2008 |
pele omode ti o leko |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:19pm On Oct 13, 2008 |
u dont have to pay for nothing, nigerians be sey any mad person don become government property authomatically [omo ijoba] |
Jokes Etc › Re: ONE GOOD TURN.... by studio43(m): 9:17pm On Oct 13, 2008 |
no worry bout that, she dey always fear to talk whenever i dey around  |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:16pm On Oct 13, 2008 |
too much craze u meant |
Jokes Etc › Re: ONE GOOD TURN.... by studio43(m): 9:15pm On Oct 13, 2008 |
tell her that one when she come  |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 9:14pm On Oct 13, 2008 |
wetin yaba left dey for then? |
Jokes Etc › Re: ONE GOOD TURN.... by studio43(m): 9:13pm On Oct 13, 2008 |
think about it mehn, there are lotta baby fished in the river.  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:11pm On Oct 13, 2008 |
e be like sey money don full for your bank account, thats if u even get one |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:05pm On Oct 13, 2008 |
how u take know?  |
Jokes Etc › Re: ONE GOOD TURN.... by studio43(m): 9:03pm On Oct 13, 2008 |
AC MILLAN, forget that lyssa of a gurl. she's an ingrate. which other way she want u to the world that your love for her is genuine  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:57pm On Oct 13, 2008 |
lust u meant |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 8:53pm On Oct 13, 2008 |
na hin u never raise alarm? |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 8:48pm On Oct 13, 2008 |
my guy u nor get work? |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 8:39pm On Oct 13, 2008 |
@show bobo, how old are u sef?, e be like sey old age don dey dull your brain |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:29pm On Oct 13, 2008 |
|
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:21pm On Oct 13, 2008 |
|
|
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:51pm On Oct 12, 2008 |
yea, manage to care  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:50pm On Oct 12, 2008 |
chaii, see teeths |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 9:32pm On Oct 12, 2008 |
some how  |