Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:44pm On Oct 11, 2008 |
lysaa: see crase don start  escalate u meant, and na u start the whole dramma, lysaa: @studio
good for u, no matter how i hop i'll hop over u  i go teach u the most expensive lesson of your life wey gangstaz dey give fine by mistake babes like you  |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:32pm On Oct 11, 2008 |
your biological family dis own you? |
|
Jokes Etc › Re: They Said You Need A Big Dog To Scare Arm Robbers In Lagos Will This Dog Do by studio43(m): 9:28pm On Oct 11, 2008 |
a monster on earth |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:26pm On Oct 11, 2008 |
wetin u mean? |
|
|
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:04pm On Oct 11, 2008 |
just wondering  |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:02pm On Oct 11, 2008 |
why u dey protest? unto sey lyssa go dump u and fall in love with the guy since u nor sabi kiss? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:52pm On Oct 11, 2008 |
na so u look like for real life? **== |
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 8:47pm On Oct 11, 2008 |
not until i see u exchanging blow with showbobo  |
|
|
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 8:38pm On Oct 11, 2008 |
see jamb question o  |
|
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:55pm On Oct 11, 2008 |
are u talking from Xperience? |
|
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 7:42pm On Oct 11, 2008 |
baba agberos u don finally show |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 7:38pm On Oct 11, 2008 |
kiss all the ladies good bye cuz u may not be able to make it out of dat goddamn ring alive  |
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 7:34pm On Oct 11, 2008 |
concult your doctor for medical advice |
|
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 7:21pm On Oct 11, 2008 |
agbero way u meant  |
|
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 7:14pm On Oct 11, 2008 |
tammyswits: Weirdos! snake gurl , whats'up? daniluv, vex ke? dats gangstaz way of smilling  |
|
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 7:07pm On Oct 11, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 7:04pm On Oct 11, 2008 |
obey your mind b4 its too late. cuz the outcome nor go good o,  at the count of 5, i want make u change your mind, > 1,2,3,,  |
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 6:56pm On Oct 11, 2008 |
no way, that name is sexy  |
|
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 6:44pm On Oct 11, 2008 |
daniluv are u sure u really want to do this cuz i nor go pity you when e start o  |
|
|