Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 10:44pm On Oct 17, 2008 |
onye ara, ke kwanu?  |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:40pm On Oct 17, 2008 |
u sef don believe wetin that basket mouth dey yarn about me ni?  |
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 10:36pm On Oct 17, 2008 |
Scopium: [size=13pt]Whose fault e come be? [/size] government, for not implimenting free education for all  tytylayor: na hin make tammy dey beat u for church, olodo  u get evidence ? |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 10:31pm On Oct 17, 2008 |
infobaba: Unconditional love  u don make sense for once  jaymobb: ok i don show wetin make we come do? |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 10:14pm On Oct 17, 2008 |
i nor fit marry woman wey popular pass me  |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:08pm On Oct 17, 2008 |
@tyty, u nor tell me sey u don dey target me before,  why u go make up such an expensive allegation like this without an evidence, a whole me baba studio a conductior? this na insult to my personality  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:54pm On Oct 17, 2008 |
see them> igbo's community ara ga agba ndi ara |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:48pm On Oct 17, 2008 |
lysaa: Liar! when u have bn chasin me about this land. . Na by force? abeg e.  traitor!!  nor be you tell me sey make i dey give u all the neccesary attention so as to make u popular on NLAND, ? |
Jokes Etc › Re: ~Chalkboard Prank~ by studio43(m): 9:35pm On Oct 17, 2008 |
funny! but i forgot to laugh  |
|
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 10:04pm On Oct 15, 2008 |
olorun maje, na manage i go manage such person  |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 10:02pm On Oct 15, 2008 |
lysaa: so this has bn going on behind me?
studio43! Dany my sweethearts, what meaneth this?  so u self like better thing? |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by studio43(m): 9:58pm On Oct 15, 2008 |
hisses in spanish |
Jokes Etc › Re: THE CURFEW by studio43(m): 9:24pm On Oct 15, 2008 |
they are unpredictable |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:37pm On Oct 15, 2008 |
i'm too responsible to fall in love with such a person  |
|
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 11:01am On Oct 15, 2008 |
u dey go were your heart nor long to be  |
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 10:56am On Oct 15, 2008 |
na my fault? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 10:52am On Oct 15, 2008 |
lysaa: . obuluoguoloni ! na the name of your native doctor be that? |
|
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by studio43(m): 10:12pm On Oct 14, 2008 |
igbo's can do anything for money |
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 10:10pm On Oct 14, 2008 |
wonders shall never end |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 10:08pm On Oct 14, 2008 |
lysaa:
wetin u enjoy? your servicing nor get part 2  |
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 10:03pm On Oct 14, 2008 |
clear road for okada man  |
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 9:56pm On Oct 14, 2008 |
ask lyssa or clemcykul, them sabi every  |
Jokes Etc › Re: How Men Remember Anniversary by studio43(m): 9:50pm On Oct 14, 2008 |
u see that one for dream? |
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 9:46pm On Oct 14, 2008 |
tytylayor: e don tey wey studio popped your cherry shey?  |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by studio43(m): 9:42pm On Oct 14, 2008 |
bad reputation |
|
Jokes Etc › Re: Abeg see sammuel peters and klitschko by studio43(m): 9:27pm On Oct 14, 2008 |
samuel peter , u are on your own o |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:20pm On Oct 14, 2008 |
him just dey waste his precious time pouring water into a basket |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 9:15pm On Oct 14, 2008 |
|