₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,802 members, 8,513,768 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 01:28 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: How Studio Met Gabrywyl by studio43(m): 8:15pm On Oct 09, 2008
i like ke?
Ta.
ol boy, i just dey pretend to laugh make e no be to you like sey wetin u post nor make sense, cool
Jokes Etc › Re: Letter Of Commendation To All Jokers (Part 1) by studio43(m): 8:09pm On Oct 09, 2008
i never see u vex before, how come dis 1 come take dey vex u like this?
Jokes Etc › Re: How Studio Met Gabrywyl by studio43(m): 8:03pm On Oct 09, 2008
Gangsta lovin grin
Jokes Etc › Re: How Studio Met Gabrywyl by studio43(m): 7:52pm On Oct 09, 2008
the babe dey form sabi, thats why i teach am that lesson for once.
Jokes Etc › Re: The Aggressive Churchwoman by studio43(m): 7:50pm On Oct 09, 2008
gentle show some respect,
i nor go challenge u if na man u talk to that way.
[s]have u forgotten woman is the best gift nature has even given to men[\s] undecided
Jokes Etc › Re: How Studio Met Gabrywyl by studio43(m): 7:43pm On Oct 09, 2008
yea, that serve her right, cool
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by studio43(m): 7:41pm On Oct 09, 2008
come, who dem say get flat ass for hia sef?
Jokes Etc › Re: My Boss Wants To Buy My Baby! by studio43(m): 7:37pm On Oct 09, 2008
shioorr lipsrsealed
Jokes Etc › Re: Re: errør (click and pay fine of $100.00 only) by studio43(m): 11:21pm On Oct 08, 2008
the guy need rehab.
ii just dey pity him condition grin
Jokes Etc › Re: Hurry Now!Enter For This Competition And Win Big by studio43(m): 11:17pm On Oct 08, 2008
yours teeths don fall finish?
Jokes Etc › Re: So Wats Bin Happenin While I'v Bin Away? by studio43(m): 11:12pm On Oct 08, 2008
whatever u say mehn, but i cant wait to get to her fantacy island grin
Jokes Etc › It Wasn't Like This When I Was Six: by studio43(op): 11:08pm On Oct 08, 2008
make sure u dont steal annything cool

Jokes Etc › Re: Re: errør (click and pay fine of $100.00 only) by studio43(m): 10:59pm On Oct 08, 2008
everybody with his'her own mentality, infobaba just dey show us his, grin
Jokes Etc › Re: So Wats Bin Happenin While I'v Bin Away? by studio43(m): 10:36pm On Oct 08, 2008
if that will make u happy, then why not kiss
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 10:32pm On Oct 08, 2008
i would rather stop marrying her , than stop loving you grin
if that will make u happy cool
Jokes Etc › Re: So Wats Bin Happenin While I'v Bin Away? by studio43(m): 10:27pm On Oct 08, 2008
nah, just that its unfair letcha go heart broken without finding a solution to it.
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 10:24pm On Oct 08, 2008
if i no patronise u, then how u go take chop? cheesy
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 10:22pm On Oct 08, 2008
bring all your sexy self to brighten up my house please, grin
na beg i dey beg cheesy
Jokes Etc › Re: Food For Thought: by studio43(m): 10:20pm On Oct 08, 2008
showbobo:
Groundnuthuh
as if nor be wetin u dey sell for palmgroove
Jokes Etc › Re: Mumu! by studio43(m): 10:18pm On Oct 08, 2008
na dis kind yarnings i dey like pass,
Jokes Etc › Re: So Wats Bin Happenin While I'v Bin Away? by studio43(m): 10:16pm On Oct 08, 2008
tammyswits:
Am heart broken!
care for a super glue?
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 10:14pm On Oct 08, 2008
well, i can give u a shelter , sexy wink grin
Jokes Etc › Re: So Wats Bin Happenin While I'v Bin Away? by studio43(m): 10:13pm On Oct 08, 2008
bizzy body , na u be dat?
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 10:12pm On Oct 08, 2008
chaii,
all of u boys. shocked
atleast i'm a man cool
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 10:08pm On Oct 08, 2008
pretender,
oya nobody dey look, take style accept am jare angry
Jokes Etc › Re: Re: errør (click and pay fine of $100.00 only) by studio43(m): 10:04pm On Oct 08, 2008
u must settle or ICPC go settle our case
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:58pm On Oct 08, 2008
shocked shocked

my money genuine pass the ones wey u don ever see, and u must accept am angry
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 9:54pm On Oct 08, 2008
all this compliment ontop one person?
sexy how many times sef?
Jokes Etc › Re: Re: errør (click and pay fine of $100.00 only) by studio43(m): 9:47pm On Oct 08, 2008
like me with your money
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 9:42pm On Oct 08, 2008
redefined

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 394 pages)