Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 2:45pm On Sep 20, 2008 |
the only boss i have is my dic*, so whats it? |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 2:44pm On Sep 20, 2008 |
skfa1: Not like my own officer . I don't collect N20, I`m a good officer.Beside that romade will still have to visit us at alagolo police station .
And you romade where is your ID card and what do yo do ? I want to know bird of the same feathers |
Jokes Etc › Re: Could Seun Be The Antichrist? by studio43(m): 2:41pm On Sep 20, 2008 |
na the joke wey u wan crack be dis? u nor try at all |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 2:38pm On Sep 20, 2008 |
how come all dis newbies just dey invade everywhere sef  |
Jokes Etc › Re: Could Seun Be The Antichrist? by studio43(m): 2:37pm On Sep 20, 2008 |
e be like sey nairaland don tire u abi? u wan face ban |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 2:35pm On Sep 20, 2008 |
skfa1: So you want to fight with officer hehe, I need more backup.
Oya where is officer Cbase and this new recruit officer hmmmm , yes officer IBkaye  officer wey wan fight his best friend cuz of #20, |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 2:32pm On Sep 20, 2008 |
on vacation, lets feel free now  |
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 2:31pm On Sep 20, 2008 |
yes just for your sake  |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 2:21pm On Sep 20, 2008 |
iru iro wo le npa bayi no ? |
Jokes Etc › Re: Money Pass Life? by studio43(m): 2:13pm On Sep 20, 2008 |
gabrywyl: Of course I'm not good in bed. . . I have no experience ohh. Havent you heard? thats why u have to relate with calabar babes like clemcykul, she sabi every style  |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 2:10pm On Sep 20, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 2:09pm On Sep 20, 2008 |
iwo lomo, i was only trying to be kind  |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 2:06pm On Sep 20, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: What If Your Boss Did This To You? by studio43(m): 2:02pm On Sep 20, 2008 |
folahan, u can't even spell ,  hell you meant right?  |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 1:57pm On Sep 20, 2008 |
u wish |
Jokes Etc › Re: Nicknames For My Fellow Nairalanders by studio43(m): 1:54pm On Sep 20, 2008 |
gabrryyll case be case of pikin miss road  |
Jokes Etc › Re: Yab Me I Yab U by studio43(m): 1:49pm On Sep 20, 2008 |
disease: Anyways, I am go now. I will saw you peple next time. na wa oo, my great grand mama don better pass some people o  |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 1:46pm On Sep 20, 2008 |
BRT ko keke marua ni wa no omode yi, shey omo eni tonba soro illegally sha? |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Abrv Of A Wife.? by studio43(m): 1:43pm On Sep 20, 2008 |
this gurl wey dey live next but-stop, wetin u dey try talk sef? |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 1:35pm On Sep 20, 2008 |
ori e ti fo lorun e  mi e kinshe omo yoruba jare  |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Abrv Of A Wife.? by studio43(m): 1:33pm On Sep 20, 2008 |
u wan help her carry her cross? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 1:31pm On Sep 20, 2008 |
na woman yansh dey make u open mouth like this, cheii |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by studio43(m): 1:27pm On Sep 20, 2008 |
oniranu's bus-stop |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 1:22pm On Sep 20, 2008 |
making*  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 1:21pm On Sep 20, 2008 |
yea, in the maing  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:21pm On Sep 19, 2008 |
gabrryylll be waste product jare. na so so fart she sabi  anyways sha, i dey live for somewhere for ikeja, lemme know when u are ready make i get u connected  |
Jokes Etc › Re: Money Pass Life? by studio43(m): 8:14pm On Sep 19, 2008 |
and i promise u will regret it, cuz she's not dat good in bed  |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Abrv Of A Wife.? by studio43(m): 8:11pm On Sep 19, 2008 |
who be you? |
Jokes Etc › Re: Hi by studio43(m): 8:08pm On Sep 19, 2008 |
thats why im appointing u to take care of that, |
Jokes Etc › Re: Rated 18 by studio43(m): 7:09pm On Sep 19, 2008 |
cuz she farts all the mud4ck**ng time  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:06pm On Sep 19, 2008 |
fine, i fit link u with one,  how yours na, and body? |
Jokes Etc › Re: Hi by studio43(m): 7:05pm On Sep 19, 2008 |
probably |