Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:59pm On Sep 16, 2008 |
jay my brother, u don change o, this days mehn, u just day sound like a mediocre  @fbase, na dia dem dey see you  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:53pm On Sep 16, 2008 |
wetin make u think so jay? cuz i know sey jeovy nor dey follow u guyz smoke weed na  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:47pm On Sep 16, 2008 |
two of them joined together |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:40pm On Sep 16, 2008 |
is this what maturity does to people?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:29pm On Sep 16, 2008 |
why your own thing dey always go left?  |
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by studio43(m): 9:47pm On Sep 15, 2008 |
no wonder those stuborn pimples for him {jeovy} face nor wan go, instead dem dey escalate dey by day. bro, i've got the remedy for you. lemme know when u are ready to pick it up  |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by studio43(m): 9:07pm On Sep 15, 2008 |
yea u need some rest |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:04pm On Sep 15, 2008 |
lysaa: where is cbase and studio?
come u guys think i have durty mind like una?
I reget it in Jesus name. You guys cannot corrupt my righteous mind.  yahoo gurl turn righteous,  na wao o |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by studio43(m): 8:44pm On Sep 15, 2008 |
folahann: this is a fuking crazy thread!!!!!!!! u think so? @sauce, guy how runs na? |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by studio43(m): 8:36pm On Sep 15, 2008 |
@info,
na ordinary one parcel dey koloment u so? na wa oo |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 8:26pm On Sep 15, 2008 |
well, i dey find who go come buy my grand papa 1976 model peugeot 505 car, any interested buyer should kindly contact me any possible means  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:14pm On Sep 15, 2008 |
for back of una hut  |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by studio43(m): 6:34am On Sep 14, 2008 |
u wish shey?  |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by studio43(m): 6:31am On Sep 14, 2008 |
bad advice  |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by studio43(m): 6:28am On Sep 14, 2008 |
nah i go prefer to suck from yours na hehe  |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by studio43(m): 6:25am On Sep 14, 2008 |
i forgot to do my laundry yesterday,  |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by studio43(m): 6:22am On Sep 14, 2008 |
i would rather prefer the COW BELL MILK  |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by studio43(m): 6:19am On Sep 14, 2008 |
na your own i hear jare sorry but it's sunday already  |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by studio43(m): 6:10am On Sep 14, 2008 |
sorry but i'm not explaining naffin to you. |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by studio43(m): 5:58am On Sep 14, 2008 |
dont be ridiculous, there had never been a place in nigeria called mosquitoes paradise f*CK FACE woman wrapper!! |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by studio43(m): 5:33am On Sep 14, 2008 |
na waoo,
u nor dey go church? |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by studio43(m): 5:29am On Sep 14, 2008 |
Cayon: A dude name tufe was living in rural Nigeria in a community that had no electricity supply. were did u got that news from? now listen up sick hard cold bitch, stop downgrading our motherland before the international community just cuz u want to crack some bad jokes. oh, im glad u already tagged it "WORST" |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by studio43(m): 2:02am On Sep 14, 2008 |
if u watch very well, u go see sey the guy way nor pure at all  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 1:47am On Sep 14, 2008 |
get out, na so your mates dey show power? |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 1:45am On Sep 14, 2008 |
go sleep |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 1:42am On Sep 14, 2008 |
help me na |
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 1:38am On Sep 14, 2008 |
person score, 1,2,3,4, almost five, u still dey call dat one manage, wetin liverpool do united today?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 1:34am On Sep 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: I Resign by studio43(m): 1:31am On Sep 14, 2008 |
yeske, nothing do us  |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by studio43(m): 1:28am On Sep 14, 2008 |
whats it the prodlen ?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 1:24am On Sep 14, 2008 |
i lie? |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 1:22am On Sep 14, 2008 |
it's morning already, thanx, but no thanx  |