Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 394 pages)
not sure which among the 2 will be good enough to send u on relegation |
now this is the importance of education |
slap* |
give ya self a durty sleep first. then i go tell you ![]() |
no sleep for u dis morning, u must stay here, its a command |
atleast u are only useful when it comes to ganja supply, |
yep, cbase ![]() |
chineke mi e , i be like gay like you? shhooo, which one be allow u as if i dey tie u down |
no be for my mouth u go hearing am, go but city people magazine, this week's edition ![]() when dem sey make una go find work so dat una go fit provide for una self all the needed domestic items like television, una go rather prefer to dey peep into another person house like small children |
onions wey u go carry enter grave shey? dont worry i go provide am first thing moro morning. ![]() |
oya gimme one parcel of weed abeg ![]() |
![]() why u dey cry na? |
now u dont expect me to discuss every with you online cuz we both have a Rep to protect |
my been your great father sef don tire me so tey i feel like resigning so that i go hand over the crown to you make u continue from grave, how about that ![]() |
agbaya, so u never still change that your old skool radio and television wey dey use kerosine and water abi |
dont i what? u just admit i be your great father na |
u nor ask the yeye niggar raw wey sing dat song wetin guyz wey dey vex don use him eyez see after dat mouth making ![]() i pity you, cuz yours go different lol |
finally u don seperate yourself from the men ![]() |
u wish ![]() |
anyhow my boy, hehe we go everlly the block ![]() |
Lol now not as if i'm in love, its only a favour i have to do to make her happy |
i nor send you message, but it u still wan go, O.Y.O ![]() |
hhhmm, her own don pass CLEMCYKUL and gabryyl's OWN SEF |
o.y.o |
na the igbo claro side effects be this? ![]() |
de babe dey very stingy ![]() im sure she go don hide am under bed cuz of your presence ![]() |
the wings fit eneble u fly ft69,ooo above the red sea? thats my fear o ![]() |
now u are wrong cuz my vip is still on |
not yet confirmed, oya lemme have a taste ![]() |
and now u can say whatever u like |
!tufe, nothing do you jare, me sef just dey kpalemo one parcel already , and im fine ![]() @ibkaye, u are the best among the rest, but i wont explain ![]() |
and now u are condemning my generosity |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 394 pages)


