Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 8:29pm On Jul 25, 2008 |
@laties, ok o sha, nothing do you.  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 8:03pm On Jul 24, 2008 |
@laties, good to know, well, how life be for tokyo? i hope u dey understand those languages wey dem dey speak over there sha? well, na only TANTALIZERS EATERY dey close to alade market, but nothing do u sha, atleast na only alade market u fit remember for thewhole of ikeja. are u into trade?  ibkaye, see your fat mouth  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 7:57pm On Jul 24, 2008 |
LASIEFAIRE: Allen Avenue nah Ikeja abi. E don tai wey i reach Lagos. But i remember Alade Market. yep, allen avenue dey along ikeja and close to alade market, my guy it's like u dey far, ib, why u dey laugh? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 7:52pm On Jul 24, 2008 |
cum learn for free with my ride  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 7:47pm On Jul 24, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 7:45pm On Jul 24, 2008 |
laties, good to hear u are doin great.  , well, away match na hin sure pass sometimes o, i live around allen avenue. atleast u know how the area dey always dey na ?  ibk, agbaya, my niece 14 don dey drive car  |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 7:35pm On Jul 24, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 7:32pm On Jul 24, 2008 |
@latisf,
bros i dey tyte, u nko? well, i don marry so i dey always find am hard to relate with better peeps, cadillac ke? ibkaye know were steering wheel dey? lol
ibk, see ya big head, |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 7:13pm On Jul 24, 2008 |
shattap |
Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 7:09pm On Jul 24, 2008 |
ibkaye: Daijoubudesuyo, douitashimashite.
Abeg, tommorow morning, the things you promised, on my doorstep, or else  awuuf  latisfare, why the garage na?, |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 6:52pm On Jul 24, 2008 |
:p |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 6:48pm On Jul 24, 2008 |
obessed*{oniranu}*  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Are Guys You Meet Online Meant To Be Taken Seriously? by studio43(m): 6:41pm On Jul 24, 2008 |
which kain summary be this na? |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 6:34pm On Jul 24, 2008 |
ewa |
|
|
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 5:56pm On Jul 24, 2008 |
flexy |
|
|
|
|
Jokes Etc › Re: Answer This Riddle: What Does Every Woman Want? by studio43(m): 9:10pm On Jul 22, 2008 |
SeanT21: I agree. birds of the same feather. |
Forum Games › Re: One-word Association by studio43(m): 8:17pm On Jul 22, 2008 |
testing |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:10pm On Jul 22, 2008 |
, uhm, |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:34pm On Jul 21, 2008 |
tiim, do u wanna be wooped in the ass?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:29pm On Jul 21, 2008 |
oh tiimmm, u suck! |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:27pm On Jul 21, 2008 |
tiimm, sorry o lol |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:20pm On Jul 21, 2008 |
 laugh laugh laugh, that what ya do all day |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:18pm On Jul 21, 2008 |
oniranu  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:16pm On Jul 21, 2008 |
@tiim, u ask lotsa questions, lol |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:13pm On Jul 21, 2008 |
say something and not just posting an invisible icon shorty  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:08pm On Jul 21, 2008 |
|