Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 368 369 370 371 372 373 374 375 376 (of 394 pages)
when is youtr birthday? @jaymob, this is what i mean ![]()
|
jaymobb:
|
happy birthday down to pieces ;d ;d |
just mouth ke? my old man pistol go answer when u wan try. ![]() abi u wan see am? ![]() |
u never halla o, u just dey start ![]() emi small kini? i be abami eda of ikeja. incase u dont know ![]() |
were the time dey? ![]() |
wetin u expect from a man and a woman left all alone in the room? ![]() |
i'm watching sha , till i wan use that i.d and seun tell me it's already in use then we go know how me and you go take put same leg for one trouser ![]() i.b, i dey hungry , u fit feed me from your milk ![]() |
jay, no just laugh. say something my guy ![]() |
laughing jackass, and please for that i.d wey i just mentioned, NO PHOTOCOPY O. ![]() jaymob, shey u don fagbo yo nii? ![]() |
Jeovy:u never halla reach. e be like time don reach wey i go come send militants after you ![]() |
oh really? well, i've not even tried my formers. but anyhow sha, studio43 is just perfect for me. i need something short. if dem ban me for this i.d, another one wey i wan open be > FUNK UP ![]() |
reason* ![]() |
oniranu girl. ![]() i go report u to seun for ban. resean> wounded by 12inches ![]() |
meaning you've been wounded surplus times ![]() oh good to know ![]() those really dey do good work ![]() |
what has stature got to do with this? are u lepashious? ![]() |
e no go work for you o, no think am cuz i go hang u for treee ![]() |
na dat opelenge hands u wan use would person eh ![]() u never halla ![]() i go tie u to the tree and begin dey ass wipe u anyhow as if tomoro no dey ![]() |
got muscles up your chest or something ![]() |
it's alright now ![]() ma ke mo shotigbo? i'm not gonn fight you ![]() |
FIMISILE KO, GBEMISAYA NII ![]() ib, ma bae ja o ![]() |
OFF* ![]() |
Nella:oya put that in your head now. @jay. consider neila a military zone! SO KEEP UP OR? ![]() |
jay, as i gentle reach, na so i take kala o. ![]() u think sey i be fine boy? ![]() i rugged die ![]() |
ibkaye:say that to a lame man ![]() virgin @ 36. oloshious ![]() neila, oya tell me. is sex evil? ![]() |
@neila, sweety so you've been cheating on me abi? ![]() what are u discussing with jaymob ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 368 369 370 371 372 373 374 375 376 (of 394 pages)




