₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,823 members, 8,513,849 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:10 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 394 pages)

Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:48pm On Jun 27, 2008
wetin those people wan gain from your relegation? grin
winches and wizards grin
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by studio43(m): 7:44pm On Jun 27, 2008
sauce,
e be like sey u wan go psychoweedy exile grin
igbo claro grin
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:39pm On Jun 27, 2008
princess bakasi peninsula grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:32pm On Jun 27, 2008
body dey inside clothe dey feel fine. grin

saucekid2! the second ressurection grin
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:26pm On Jun 27, 2008
abeg try front grin
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by studio43(m): 7:22pm On Jun 27, 2008
princesa:
your problem is that u think u are the only one who deserves to be here sad
thanx for standing for me while i was away grin , care for a bottle of greatness? [guiness] grin
Jokes Etc › Re: The Cheating Husband by studio43(m): 7:18pm On Jun 27, 2008
sauce was banned cuz he attempted to toast seun's wife grin
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by studio43(m): 7:14pm On Jun 27, 2008
;d
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:05pm On Jun 27, 2008
sauce,

indirect method ke smiley? well, i'm not a method man cool. i'm opened to everyone so come right on but dont mess with me cuz i like to blend my styles with karate. grin , grin i like michael jackson's "bad out" wink


so how u dey na? cool
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:49pm On Jun 26, 2008
kiss
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:46pm On Jun 26, 2008
ibkaye:
lool oooh, sorry o, don't mind me cheesy
baby sleep don dey catch u o. u no fit even see again. your eyes don dey close small small. go sleep u hear? cuz me myself don almost dey round up. anytime from now i'm off to bed. kiss
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:45pm On Jun 26, 2008
ah, u don comot the previous picture for your profile. i hope the next one u go post there dey show all your natural endownments front and back.  grin
and not the previous ones we don dey see. grin


i'm curently working on mine with one special gift i will never forget. wink
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:38pm On Jun 26, 2008
u don see dog dey pray before for your life?
olori nla grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:34pm On Jun 26, 2008
the dog in the making . lol
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:31pm On Jun 26, 2008
take a look at this
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:28pm On Jun 26, 2008
hehhe, nevermind. pretty.
are u still gonna be here?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:25pm On Jun 26, 2008
have u gone to sort yourself out since we started chatting? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:22pm On Jun 26, 2008
dont mind me jare grin
just that he's good bye bid is always> i have closed from office lol
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:19pm On Jun 26, 2008
the same guy wey no dey always close from office? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:16pm On Jun 26, 2008
who's smoooth?
are u begining to keep another man? lipsrsealed
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:13pm On Jun 26, 2008
really?
well, i believe u somehow sha.
afterall u just know in your head grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:10pm On Jun 26, 2008
grin poor little rich grin
if not for sey i don know u here for long, i for think sey u don dey kolo cheesy
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:06pm On Jun 26, 2008
well, maybe i no understand grin
wettin be your own definition of a bad gurl sweety grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:03pm On Jun 26, 2008
i like bad girls sometimes u know. they give u all that pleasure grin
the good girls, it's always please sweety take it easy so that u dont hurt me down there grin grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:00pm On Jun 26, 2008
it's everwhere cool
i met same class of 9ija'z wey back in nott.
some will even tell ya they dont even have boy friends. grin
well, whenever i dey on agro, i just invite them to come visiting someday wink
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:56pm On Jun 26, 2008
YES I KNOW WOMEN MOST TIMES LIE BOUT THERE AGE. JUST THE WEY THEY ALWAYS CLAIM TO BE VIRGINS. WHO KNOWS grin
LIFE COULD BE SUCH A BITCH SOMETIMES U KNOW cool
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:52pm On Jun 26, 2008
well, incase u dont have an uncle, pretend as if it's your uncle u talking to right here and show some respect YOUNG LADY grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:48pm On Jun 26, 2008
funny guy ke? na so u dey call your uncle ni? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:45pm On Jun 26, 2008
grin always.
love-vendor face cool
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:43pm On Jun 26, 2008
H.E.L.L Y.E.A.H
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:41pm On Jun 26, 2008
good to hear that,
well, u should be thanking me for giving u the slight liver grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:38pm On Jun 26, 2008
so u sef don dey feel matured? grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 394 pages)