Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 394 pages)
Mesmerize:stop! somebody else might hear you ![]() |
that* |
who's smoooot?, the same guy the never stop clossing from work? ![]() |
oh poor little rich. ![]() learn to ask questions before popping answers ![]() |
must u be a celebrity to have fans? messszz, i dont flirt, i'm a cool boy. and not a womanizer ![]() |
![]() |
so u are my fan then ![]() |
lysaa:it's like u don tey for back street ![]() |
oh really? |
i dont even know why i'm putting up with you sef ![]() |
elenu gbeske ![]() |
holythug:ward name ko, local governemnt name ni! |
because u always have lies to tell for self defence whenever your on a hot seat! ![]() |
why u dey flash teeths? ![]() |
warreva ![]() |
praise |
no be the same jaymob wey dey claim sey him dey for seun's admin.? ![]() |
why u remove the picture the very first day i figured out the pimple? ![]() |
hehe, fahola don build special homes for the nuisance. errm, |
u don confirm how she take come about the name P.R.I.N.C.E.S.S.? no take head go carry fire o. cuz that girl dey vex die ![]() |
prove it! |
pray |
see ya head. u always like to feel on top of the world depsite the fat pimple on your face ![]() |
hehe, oh sorry then ![]() |
bravo ![]() i was at the local airport the other day to get ticket for uncle, while on the que, an hausa man dude stepped on my foot, and i was like "shege" jokingly. before i don finish wipping my stained leg, she turned to turn and was like> do u know the meaning of shege? if not for this place we dey, i for show u sey i no be your mate. lol , i asked my friend, was the meaning of shege, after he told me, i quickly go beg the man . he thought i knew what i was speaking. you know hausa men are very pathetic ![]() now i'm wondering how u go fit cope with the cattle rearer wey pay your dowry in advance. ![]() |
holythug:why u com dey complain ![]() |
Rebuke |
i like that babe for onething. she no dey take shit from no one immediately she go strike back no send anybody. i swear that babe na winch ![]() |
megida, mata, rubanka, shege, kudi, menini, akoi shinkafa well, i'm not sure of those spellings. but they are hausa language. hope u can understand them? ![]() |
no be one place i dey? abi u dey see me as a breeze wey dey everywhere? see your head. |
holy, u and dis princess of a girl sef ![]() |
no even mention that one{hausa] sef. ![]() i no fit speak or write. i no even understand anything. if person dey cuss me with yoruba i no fit know. i dont even have an hausa friend. i'm sure thats why i've been unable to learn ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 373 374 375 376 377 378 379 380 381 (of 394 pages)





