Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:51pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: elenu gbeske, se mi lon ba soro?  emi? ibukun o kin beru sha? laila illalahi muhammadu surulahi.  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:50pm On Jun 17, 2008 |
jaymobb: u and ibkaye my brrother i don dey patiently wait for person wey go come bench me sef. thanx gof u are here. u can continue talking to her from weher i stopped bro.  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:49pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: i don't actually know the reason, but i no for sure it is definately your fault  like i said before> ori e ti gba le  as if u paid me to coach u and i refused  |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by studio43(m): 9:43pm On Jun 17, 2008 |
jaymobb: no mind am na im blood too hot  ol boy, it's like percentage of people wey dey vex don pass that of people wey dey cool  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:42pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: it's your fault sha  how is it my fault? break it down please mom  , |
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:38pm On Jun 17, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by studio43(m): 9:37pm On Jun 17, 2008 |
Esss: Let me first of all say this " I Love trees", and I'm proud to say it. I smoke it every chance I get.
People are just scared of the things they don't understand. I use to associate weed with negativity till the day my homeboy passed me a joint, and ever since Just give me the lights and pass the blunt. I don't advice you to smoke that shit though cause you just mught loose your mind if it aint right for you, but if you are a smoker, then keep the fire burning my brotha. We already know that tobacco smoking is dangerous to health (it even written on the packet), but the surgeon general don't got shit to say bout weed.
Legalize it
which kind essay writtings be this one?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:36pm On Jun 17, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by studio43(m): 9:35pm On Jun 17, 2008 |
lysaa: after much puff u are very likely to see visions. .maybe u see am for vision.  who are u talking to? big head  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:32pm On Jun 17, 2008 |
jaymobb, who u wan come bulldoze this time ?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:31pm On Jun 17, 2008 |
|
|
|
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:25pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: yeah yeah yeah, within marriage of course, outside of it? I don't think so  baby abeg, for brother and sisterly hood sake, try to come down to our level by speaking piggin cuz no be everybody for here go sukulu.  yoruba is wonderful right?  |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by studio43(m): 9:19pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: this one wey u don mention him name like 9 times . . . u se the man for dream? god forbid. i no see am for life why i go see am now wey life don bench am  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:17pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: hehehehe studio don suffer
go kiss the teeth na . . . .u don buy coffin? adedibu must not hear this> coffin!  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:16pm On Jun 17, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by studio43(m): 9:13pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: i dey vex na na you supposed dey vex abi na the already relegated?  calm down my brother!  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:12pm On Jun 17, 2008 |
mellow: You go kiss am if no theet for him mouth? my guy  , i go kiss am only if those teeths aren't visible  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:10pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: LMAO studio na u be young boy now abi?? i don reject and throwway am back to the sender.  cuz it's an insult to my personality.  ibkaye: small pikin he is  MAMA", may god have mercy on you for u dont even know what u are saying,  |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by studio43(m): 9:07pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: that na why i go send him spirit to relegation u sef no dey try o  , why u still wan relegate person wey life don relegate already? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:05pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: where there's a will, there's a way young boy  u dey call person wey old enough to be your papa young boy? o kin beru sha? will there's will ke? oh u mean covering the mouth with one hand while laughing?  |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by studio43(m): 9:02pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: ti o je obe pelu iyan eyan ke?, well, it's meant for the oldies like pa lamidi adedibu hahaha |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:00pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: roflmao peanuts sef even too big, more like garri crumbs  how u dey manage laugh with those teeths sef? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:57pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: cashew nuts is too big for him. . . . more like peanuts  my guy eh, anytime wey i dey watch that guy's video t.v, i dey always wonder why him mama born am with those kinda teeths.  |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by studio43(m): 8:54pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: abi onipanu  ati gbo. olobe  |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by studio43(m): 8:52pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: na him spirit i go send to relegation hahaha, bros, that man eh, na troublesome person. eversince his demise, peace don dey reuturn to ibadan o.  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:50pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: of course because you be small pikin, don't worry they will surely grow in due time, they currently look like cashew nuts  cashew nuts ke?, oya upload dem lets see. i bet difference no go dey compared to that of pitch black afro's. check it out.
|
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by studio43(m): 8:44pm On Jun 17, 2008 |
saucekid: no wonder them die plenty dem die ke?, ol boy were u figured that one from?, abi u want make baba amala and gbegiri politician [lamidi adedibu] wake up come bitch slap you?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:41pm On Jun 17, 2008 |
ibkaye: you nko  my teeths ke?, u wan see them?  , well, they are not as bigger as yours  |
Jokes Etc › Re: Woman, The Cause Of Man's Death by studio43(m): 8:39pm On Jun 17, 2008 |
god carried that i get carried away for woman sake  daughters of eve! |