Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 394 pages)
4Her: , i'm glad u sef even know ![]() |
ibkaye:cant u see i'm the happiest man on earth? |
@poster, i thought your a nigerian ![]() |
ibkaye:na u i wan get married to before? ![]() |
ogrebuga:when i tell u sey i don marry, no bi film trick ![]() |
@ibb, well, she dont seem to know how to use this room that well. she's our special guest ![]() @ogru, knw commer and been an american she doesn't understand it all. everyuthing dey go like film trick for her eyes |
[quote author=B4U,IWAZ link=topic=131624.msg2374770#msg2374770 date=1213495740]hello[/quote]good to have u around, well, i was just telling my peeps u were comming. ![]() |
ibkaye:u are something else. now my babe is comming to talk to us here. she's not a nigerian but american |
ibkaye:i don fear! cuz i rememebr there was a time u told me sey u be 20. i been the wonder when u begin to tell lies ibukun of all people |
ibkaye:oh u see. i should be calling u aunty henceforth. ![]() |
ogrebuga:26 ke? abi still be under 17. ibkaye:30 ke?, u never halla. u still dey play ![]() |
4gotnheros:u will have to say that to efcc when time reach ![]() |
igbo ke? which age ripe for you enough to start having relationships? |
ogrebuga: 4gotnheros:u guyz |
ogrebuga: ![]() my guy. wake up from slumber. who u dey tyalk to ogrugb. |
ogrebuga:hahahaha, well, i finally make me laugh. ![]() but u go try be more specific. ib, are u getting married pretty soon for real or something? |
ibkaye:that gay have been following me all the way. he;s naffing but a gold digger! |
ibkaye:how i go take know?, well, i know few babies way back wey responsible die. i like your spirit though. despite the fact that an hausa cattle rearer don pay your dowry on your head in advance. u are faithful. keep it up ![]() |
ibkaye:nigeria girls are very pretty but spoilt children ![]() @ogrg. my guy which one u no dey sef? |
u like to watch?, well, i've got a site were we normally catches fun. i swear na this awon omoge's corrupt me o ![]() |
haha, whose talking bout boy friend? so as u big reach u know wetin dem dey call bf. well, incase u havent heard that before. ITS BLUE FILM. BUT ONLY WHEN MY CHICKALERS ARE VBERY MUCH AROUND ![]() |
ibkaye:the bf's right? ![]() whattta guan witha yim? |
yahoo boyz ![]() |
ib, she o ni YIM nii? |
ibkaye:oh good to hear that. i started developing interest for nigeria movies of recent. i like foreign movies . like BF'S haahahshaha. well, nigeria movies teach lotsa lessons thats why i like am. |
ogrebuga:u no jassi, abeg take a quick walk ![]() |
ibkaye:nigeria movie stores dey around u over there? |
ogrebuga:u no happy sey i no call u SAND NIGGAR. ![]() |
ibkaye:i no fit even speak much of my language. i never watch any before. i don make lotsa enquiries as to were i fit buy some igbo movies to watch but all the things wey dem still dey yran me na stories. well i give up |
ogrebuga:hey niggar, u still bring your ass here? u no dey fear? |
most times dey speak in parables and all that. but i just cant take my eyez off the english translating. thats how i manage to understand most of what they were talking bout. ![]() igbo movies are bleeped big time. i havent seing any. ![]() |
well, i like the sango thing u know. i lioke the exchange of sango powers. i dont understand the language though. but thanx to the translator ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 383 384 385 386 387 388 389 390 391 (of 394 pages)
, i'm glad u sef even know 



