Jokes Etc › Re: I Will Catapault God by studio43(m): 9:13pm On Feb 09, 2010 |
Ben10 and Dany1 wia una two carry big heads go? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:07pm On Feb 09, 2010 |
Carry your ikebe go oneside make i see road fly fence jor |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:02pm On Feb 08, 2010 |
Why mutallab matter dey bite u na? Boy wey dey live life like a king for U.S |
Jokes Etc › Re: I Will Catapault God by studio43(m): 7:53pm On Feb 08, 2010 |
This is blasphemy , this thread should be locked! |
Jokes Etc › Re: Rubbish by studio43(m): 7:50pm On Feb 08, 2010 |
Burns down thread |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 7:47pm On Feb 08, 2010 |
The one between your legs abi? |
Jokes Etc › Re: Please Don't Lauf by studio43(m): 7:44pm On Feb 08, 2010 |
I just dey wait for seun to give me the go ahead to dey ban some people |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:38pm On Feb 08, 2010 |
I nor be sea but i dey see! Bald headed Repentant militant like u |
Jokes Etc › Re: Date Needed For Feb 14th by studio43(m): 7:34pm On Feb 08, 2010 |
Stupid thread *laughs like an Army General* |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:29pm On Feb 08, 2010 |
This bald head man which kind laughter be dat one sef |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:48pm On Feb 08, 2010 |
Tehehe |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:40pm On Feb 08, 2010 |
Wicked Bend10
abbey i nor be like omo isale awori girl like u wey nor fit do without garri naw, If na lie ask Dickele |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 5:35pm On Feb 08, 2010 |
Clears throat |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:27pm On Feb 08, 2010 |
Abbey my loff about 6 of them and na u dey for 4th position, Why u dey ask?
Bend10 nor be dat one your babe wan hear on vals day o |
Jokes Etc › Re: The Mad Man And The School Teacher! by studio43(m): 5:17pm On Feb 08, 2010 |
Gerrout jor |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:14pm On Feb 08, 2010 |
Lola my loff wia have u bin? Olori Nla
Ben dont forget u are talking to a major general, Do u want me level a false allegation on u so as to make sure your been executed publicly?
Abbey sharrap jor we never do traditional wedding for Abule already ni? |
Jokes Etc › Re: State Of Emergency by studio43(m): 5:07pm On Feb 08, 2010 |
Kunbee u need a serious deliverance i swear,
Tayo_ast thanks alot *smiles* |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 4:50pm On Feb 08, 2010 |
Ben that 1986 model lappy u sell give me don crash o, I hope sey u never chop the money sha?
Abbey my love i dey take care of business so that u nor go suffer when u eventually move into our matrimonia' home |
Jokes Etc › Re: The Mad Man And The School Teacher! by studio43(m): 4:45pm On Feb 08, 2010 |
Kunbee would be executed publicly for telling a Major General to shut up before this somalia refugees |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 4:37pm On Feb 08, 2010 |
Empty vessel |
Jokes Etc › Re: What Cars Do You Drive In Your Dreams? by studio43(m): 1:29pm On Feb 07, 2010 |
Lol u are crazy |
Jokes Etc › Re: What Cars Do You Drive In Your Dreams? by studio43(m): 10:56am On Feb 07, 2010 |
Your business? |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 10:41am On Feb 07, 2010 |
She nor dey miss am |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 10:39am On Feb 07, 2010 |
Why u dey laugh at my torn boxer na? |
Jokes Etc › Re: What Cars Do You Drive In Your Dreams? by studio43(m): 10:35am On Feb 07, 2010 |
Confused soul |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:33am On Feb 07, 2010 |
*Bow Legs* |
Jokes Etc › Re: What's The Surprise For Your Partner This Valentine Season? by studio43(m): 10:30pm On Feb 03, 2010 |
U aint seing nothing yet |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:27pm On Feb 03, 2010 |
General Studio mehn, I'm a gunner nor let me shoot you o |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 10:25pm On Feb 03, 2010 |
Dikele , Whats that supposed to mean? See i'm a Gunner and if u talk again i will shoot you |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Deputy Moderator by studio43(m): 10:20pm On Feb 03, 2010 |
U never halla,
Bend10 wey nor know him date of birth, Mmmccheww |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:14pm On Feb 03, 2010 |
Not funny jor |
Jokes Etc › Re: I Don Cheat The Maga Lol by studio43(m): 10:11pm On Feb 03, 2010 |
Dickele i never get time for palasa pikin like u for now, |