Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 394 pages)
I nor school for nigeria if na dat one u wan hear , Ewu |
U still dey ask? Mehn by this time saturday my babe don come my house, This same time sunday, she go don strip naked for my bed begging for my long thing lol |
With the loan u collect from Baba Alajo abi? |
Na so dem dey talk am for Isale Eko wey u come from abi? |
U get ear to hear well before? I love dis joke, Poster u are the best, I knew those yeye saddists wey full here like kunbee and co go see negative things to talk about dis joke |
Monkey u nor get babe, instead u to beg me to arrange one beautiful and big breasted gurl wey go take care of u dis val u siddon dia dey run mouth like NNPC Fuel Nozle |
Chai, Romsky the Rejected |
Lol pharoh u don too torment dis guy, free am na see as him orgon dey long the more |
Better dat he raped a dog? Nor make me laugh abeg *jumps fence* |
The guy don craze before na, Person wey dey wear head warmer inside hot sun normal? |
Pharaoh are u asking ben abi na dikele the hero u dey ask? |
U don dey snap people houses they download for internet abi? |
Yes i know, The fact that u raped my dog last night makes u a hero |
Mugu in your dreams abi? |
Dikele im proud of u |
Chai, Abbey and gidson so all this forms the two of una dey form na for Hold-up e dey end? Abbey sells Gala , dikele o sorry Gidson sells pure water. I talk am say some Nlanders nor get levels. No Offence |
Romsky my loff were u taking me to dis valentine? |
Valentine go soon make some people craze the way i dey see am |
Dont forget to take your Yoyo Bitters today cuz is like dat jedi jedi don dey worry u again |
When better people dey think of taking there babes and bobos to chinese restaurant, eko meridien, sheraton and concorde hotel for a special vally treaty, some mugulistic Nlanders dey only think of how to sell Guguru and Epa dat day, Na wao |
Iwo ati tani? |
Nor mind kunbee she too wan belong |
I nor be mugu and i nor dey wear pampers, I nor fit fall for igbo man wayo, If u nor go lemme sample her body first before payment, then no deal |
Lol im not a janitor Rumsky, Erm carry your bow leg go oneside first make i pass. Kunbee who wan fall in love with a pepper seller like u for dis recession when people like moyola, chi baby, lyssa and romsky dey fight for my love? Tsseww |
Before i pay in the cash, i need to know the size of her boobies, U fit take measure am yourself and give me the figure |
What else do u expect from a drug addict like her |
Pharaoh since your sister is still single and searching, why not give her to me to rock dis Val? |
Mykail and dikele, Nland don dey tire una two abi? Lol |
. |
Wetin dat mumulistic Milla dey feel like now? Leonardo De Caprio? |
Lol since when dikele become Rev. Father? |
Kunbee dont be deceived mehn, U not hot , u are ugly fat and lazy and a drug addict. Go for rehab before is too late. No offence Rumsky i no get ya time |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 394 pages)