Jokes Etc › Re: I Don Cheat The Maga Lol by studio43(m): 8:33pm On Jan 28, 2010 |
Jumaigurl, Na me your paddy u dey talk to like dat? Lol oya between my head and dickele head wey big join the ogan wey him also get for back which one tyte pass?
I don miss u gan o lol |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 8:23pm On Jan 28, 2010 |
Dickele nor be yahoo money u take buy your Okada? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:14pm On Jan 28, 2010 |
Chai, Na just two days wey i jand all dis maggas don turn dis place to yabbing zone ehn, People wey nor know sey dem don old finish, Nansense!
*Sips Red Bull* |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:01pm On Jan 24, 2010 |
Dickele why u dey take the job she dey do to help herself dey laugh na? |
|
Jokes Etc › Re: Thanks To Nairaland. I Finally Get A Date. by studio43(m): 9:07am On Jan 24, 2010 |
The big headed Milla naw, u don forget? |
Jokes Etc › Re: I Don Cheat The Maga Lol by studio43(m): 8:59am On Jan 24, 2010 |
Jumaingurl post your own joke make we see and stop popping annoyance , Nansense |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 8:53am On Jan 24, 2010 |
U are little in size are'nt u? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 8:16am On Jan 24, 2010 |
Chai, Lol |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 8:11am On Jan 24, 2010 |
Dickele the yahoo boy, The magga don send the Control? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:01am On Jan 24, 2010 |
Bend head go oneside , I wan see if VIO people dey for road jor |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 12:05pm On Jan 21, 2010 |
Who's glfriend are u? Abeg drex back nor pour sand sand for my garri jor |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:36pm On Jan 20, 2010 |
Person wey wash iya sikira pants all through the christmas |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 12:31pm On Jan 20, 2010 |
No mind dat enemy of joy, she think sey everybody be like am wey dey drink garri for breakfast |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:53am On Jan 20, 2010 |
I'm hot, U not |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:52am On Jan 20, 2010 |
Chai u do u like dis nor go die better lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:48am On Jan 20, 2010 |
*sips moet* erm were are my dogs? Lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:31pm On Jan 19, 2010 |
Chai see as madness dey escalate for here, *jumps fence* ooops my Boxers |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 7:24pm On Jan 19, 2010 |
*sips Moet* lol |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 10:57am On Jan 19, 2010 |
Dake jare, Iya Suraju, elenu gbeske |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 10:53am On Jan 19, 2010 |
Agbaya ti o nise |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 10:51am On Jan 19, 2010 |
Dont need to be told, Ewu lol |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 10:49am On Jan 19, 2010 |
Yer will surely finds it way between your sister's leg |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:47am On Jan 19, 2010 |
Ok guyz gotta run, Make una nor fight o peace out |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:38am On Jan 19, 2010 |
U see her breast too? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 10:36am On Jan 19, 2010 |
Shakes head in pity, Clem nor spoil my 6yrs old brother naw habba |
Jokes Etc › Re: Yahoo Boys @ Work! by studio43(m): 10:34am On Jan 19, 2010 |
Chaii, Wahala dey o |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:32am On Jan 19, 2010 |
Na the slow wey nor dey fit lemme see well lol |
Jokes Etc › Re: Like It? by studio43(m): 10:30am On Jan 19, 2010 |
Not my boy Lola jor, Must be dickele tha labrat |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:28am On Jan 19, 2010 |
Lol talking to my Abbey county jor |