|
Jokes Etc › Re: Some Things Are Exposed by studio43(m): 11:45pm On Jan 02, 2010 |
Who dash kunbee QC? |
Jokes Etc › Re: My New Year Joke: by studio43(m): 11:37pm On Jan 02, 2010 |
Rumsky gerrot jor |
|
Jokes Etc › Re: Mathematical Expansion! by studio43(m): 11:27pm On Jan 02, 2010 |
Make i laugh? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures Of Police by studio43(m): 11:24pm On Jan 02, 2010 |
Stale |
|
Jokes Etc › Re: If I Were The Moderator. by studio43(m): 11:09pm On Jan 02, 2010 |
My romsky can lie o |
Jokes Etc › Re: "naughty Patient" by studio43(m): 10:58pm On Jan 02, 2010 |
See the kind wicked question wey tayo dey ask sef lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:56pm On Jan 02, 2010 |
Yeah |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:53pm On Jan 02, 2010 |
Nor dey talk wetin nor happen just leave everything to god to judge |
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by studio43(m): 10:45pm On Jan 02, 2010 |
Kunbee mmmmmm lolol |
Jokes Etc › Re: Ghana Must Go (you Will Find This Interesting) by studio43(m): 10:42pm On Jan 02, 2010 |
Rumsky na u him take am re-semble na, why u come dey face me naw? |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 10:39pm On Jan 02, 2010 |
Wait make i buy fuel first |
Jokes Etc › Re: Some Things Are Exposed by studio43(m): 10:36pm On Jan 02, 2010 |
Nor make me laugh abeg |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:34pm On Jan 02, 2010 |
U dey cook those lies to see wetin i fit do? |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 10:31pm On Jan 02, 2010 |
To your side na, But u go have to dey careful with that gurl cuz is like she like guys wey get very long and strong thing o lol |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 10:28pm On Jan 02, 2010 |
Make una nor forget me for una wedding plan o |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 10:26pm On Jan 02, 2010 |
Pharoh, There's something special bout romsky wey i like lol, |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:23pm On Jan 02, 2010 |
Gidson, E go pain me if at your age u still nor get sense. |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 10:05pm On Jan 02, 2010 |
Well kunbee don move on |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 10:02pm On Jan 02, 2010 |
Laugh like a normal human being na habba |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 9:59pm On Jan 02, 2010 |
That serves him right, Lol |
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 9:57pm On Jan 02, 2010 |
Dont forget to take your drugs before going to bed ok |
Jokes Etc › Re: Please Read before opening any thread!!!!!!!!!!!! by studio43(m): 9:53pm On Jan 02, 2010 |
Misofuyin baby |
Jokes Etc › Re: ? by studio43(m): 9:51pm On Jan 02, 2010 |
Na so we see am o |
|
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 9:46pm On Jan 02, 2010 |
Romsky, I'm a man and not a boy, Thats number 1 , Hhmm financial lol romsky lets be friends now lol
Sam milla , Mosofuyintele pe we go cross da bridge baby, So mind your business and stop biffing, I nor send u |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 9:32pm On Jan 02, 2010 |
U are not even a christian u son of a bitch, Continue confessing to us on how u molest little children in your rugged hoody but dont involve catholic priests or else u face gods wrath asswipe |
Jokes Etc › Re: ? by studio43(m): 10:22am On Jan 02, 2010 |
Oh my gawd not again |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:20am On Jan 02, 2010 |
Whats da meaning of Oyiwen? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:14am On Jan 02, 2010 |
Ivory, Aero contractor yes. Air force base. Phemour is a saddist |