|
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 5:11pm On Jan 01, 2010 |
Hhmm, Erm how are u sweety? |
Jokes Etc › Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(op): 5:10pm On Jan 01, 2010 |
Bend head make i see Lyssa jor |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 5:06pm On Jan 01, 2010 |
Lol talk well jare the people for back seat nor dey hear u well |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:00pm On Jan 01, 2010 |
Go to hell man lol |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 4:58pm On Jan 01, 2010 |
Lyssa lyssa how many times i call ya name? Nor dey pour sand sand for my garri o |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:53pm On Jan 01, 2010 |
And never cum back, *jumps fence* |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 4:48pm On Jan 01, 2010 |
*catholic priest child abuse* Gidson stop talking nonsense idiot |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 1:12pm On Jan 01, 2010 |
Te hehe |
Jokes Etc › Re: Pharoh's Last Confession In 2009 by studio43(m): 1:10pm On Jan 01, 2010 |
U dis One Minute Man sef dey run mouth any how for here as if u sabi do, Shior |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:08pm On Jan 01, 2010 |
In Catholic Church |
Jokes Etc › Re: Maga Must Pay by studio43(m): 1:07pm On Jan 01, 2010 |
Lol hhmm |
Jokes Etc › Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(op): 1:05pm On Jan 01, 2010 |
Is that it? Lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:04pm On Jan 01, 2010 |
Some people just dey make mouth bout wetin nor happen |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:01pm On Jan 01, 2010 |
Truth hurts my dear. Those people don too deceive una. Erm. Catholic church alwayr ready to welcome una any day. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:56pm On Jan 01, 2010 |
Your business? |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:49pm On Jan 01, 2010 |
Truth my foot |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:45pm On Jan 01, 2010 |
Which yeye work u dey talk bout when i still dey with my sugar mommy |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:40pm On Jan 01, 2010 |
Na wetin pastor chris tell u be that? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:37pm On Jan 01, 2010 |
Well im pretty sure non of una don hear of Yemen before sha lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:34pm On Jan 01, 2010 |
A star in your dreams abi |
Jokes Etc › Re: Happy New Year Guys: I Love You All. Peace! by studio43(op): 12:33pm On Jan 01, 2010 |
Wetin person fit do to satisfy people of dis world sef |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:29pm On Jan 01, 2010 |
Always running mouth na hin i know u for baby |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:27pm On Jan 01, 2010 |
Stale gist, I never schooled in nigeria, so were u get your story from? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:23pm On Jan 01, 2010 |
The same song lyssa sang last year o |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 12:22pm On Jan 01, 2010 |
Yes we Can *smiles* |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:20pm On Jan 01, 2010 |
I nor know sey i stil better pass some people for here sef |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:18pm On Jan 01, 2010 |
U wan carry dis your bad gurl life style enter new year abi? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:14pm On Jan 01, 2010 |
Stale gist |
Jokes Etc › Re: Pharoh's Last Confession In 2009 by studio43(m): 12:10pm On Jan 01, 2010 |
Laughs like a king |