|
Jokes Etc › Re: Mature Jokes by studio43(m): 6:20pm On Dec 29, 2009 |
Kunbee: Lightwalk mummy is proud  nor make me laugh with that stale yarns abeg |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:11pm On Dec 29, 2009 |
lysaa: I think say u nor send me . .lol 1st of all, i don't get sick, sicko! i'm a heathy babe inside out, to my hair and nails if u know what that means  excuse me, do u know what bogus is? what part of that "one line story" is bogus? truth is really bitter o. studio studio, how far under daft are u. . your pathethic stories are believable? u suck big time sucker! Thank God I'm working, can't attend to u like i want. .idiat!  Even Tb joshua don tire for your matter, i nor get your time for now, block me on a good day make i put you were u belong. Ewu!  |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 6:04pm On Dec 29, 2009 |
i nor know between u and Oby who fine pass sef |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:02pm On Dec 29, 2009 |
lysaa: Rivers flow -naturally. Wells are stagnant - naturally.
why e dey pain u now?  e nor pain me just that i dey wonder why una dey turn house of god to a business district, una cup go full one day. |
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 5:53pm On Dec 29, 2009 |
bad belle na u go tire na  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:18pm On Dec 29, 2009 |
catholic priests nor dey collect loans from bank to upgrade church like una pastors |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:14pm On Dec 29, 2009 |
kettle calling pot black, people wey get something nor dey make mouth, this your mouth running don too much, nothing u get, pastor chris faithful |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:08pm On Dec 29, 2009 |
he's on his own |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:05pm On Dec 29, 2009 |
lysaa: mad men don't complain about his own problem but others'. Shatap! This your story is a result of your 3day malaria This story is bogus, come up with something better Even a daft can make up a more believable story. |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:03pm On Dec 29, 2009 |
na hin she still dey jump okada anyhow? nor make me laugh abeg |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by studio43(m): 2:01pm On Dec 29, 2009 |
person wey wedding I.v sef nor reach hand |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:59pm On Dec 29, 2009 |
i pity some people condition for here, . including that one wey think sey na only she sabi names of designers,  |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:28pm On Dec 29, 2009 |
i dey complain? |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:21pm On Dec 29, 2009 |
yes, the gardeners daughter, why u ask? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:19pm On Dec 29, 2009 |
i nor send you |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:16pm On Dec 29, 2009 |
u nor happy sey i dey share the same table with you sef, nor be your fault, ewu |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by studio43(m): 1:09pm On Dec 29, 2009 |
gerrout jor, enemy of progress  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:06pm On Dec 29, 2009 |
unto sey u nor dey look face dey yarn dust na |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by studio43(m): 1:05pm On Dec 29, 2009 |
yes i like u and your thing |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:02pm On Dec 29, 2009 |
chai lyssa don carry her bussy body life cum again |
|
Jokes Etc › Re: Testimony by studio43(m): 12:30pm On Dec 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Stuborn Local Kids by studio43(m): 12:24pm On Dec 29, 2009 |
Lol, wetin u see? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 12:22pm On Dec 29, 2009 |
borrow me ya own na |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:20pm On Dec 29, 2009 |
dry teeths comot for road make i refill my gas jor |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 11:55am On Dec 29, 2009 |
your father would embrace the offer, i swear |