Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:23am On Oct 21, 2009 |
Bow whenever the king is in town |
Jokes Etc › Re: Super Eagles by studio43(m): 7:21am On Oct 21, 2009 |
Tyty my estrange wife how runs? |
Jokes Etc › Re: My Encounter With A Prostitute. by studio43(m): 7:20am On Oct 21, 2009 |
See annoyance, Na me sey make u nor dey fit satisfy a woman? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by studio43(m): 7:11am On Oct 21, 2009 |
Liar |
Jokes Etc › Re: The Blind Man! by studio43(m): 7:08am On Oct 21, 2009 |
Nice one? Dont make me laugh abeg |
Jokes Etc › Re: 3 Stages Of Life by studio43(m): 7:06am On Oct 21, 2009 |
Na for yaba left u do the research abi? Come u think sey na nursery school children dey here? |
Jokes Etc › Re: Jokes. . . .please Choose Your Best. by studio43(m): 7:02am On Oct 21, 2009 |
Stale jokes mmcheww |
Jokes Etc › Re: Super Eagles by studio43(m): 6:16am On Oct 21, 2009 |
According to you |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 6:12am On Oct 21, 2009 |
But u keep giving wrong answers after 4 sittings |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:09am On Oct 21, 2009 |
Carry your big tummy comot for road i wan pass |
Jokes Etc › Re: 3 Stages Of Life by studio43(m): 6:07am On Oct 21, 2009 |
Nonsense |
Jokes Etc › Re: Why Is It That Every Where In Nigeria Tiv Girls Found Themselves Doing Ashawo by studio43(m): 5:56pm On Oct 20, 2009 |
Lol free the guy jare |
Jokes Etc › Re: Super Eagles by studio43(m): 5:45pm On Oct 20, 2009 |
Milla is working hard to make us laugh. |
Jokes Etc › Re: Why Is It That Every Where In Nigeria Tiv Girls Found Themselves Doing Ashawo by studio43(m): 5:41pm On Oct 20, 2009 |
Na people like u dey patronise dem na. Abi u don forget? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:55am On Oct 20, 2009 |
Hhhmmm wetin person nor go hear from dis minors sef |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:24pm On Oct 16, 2009 |
Xynerio we never ask u to tell us how you where given birth to! So shut de fu-k up already |
Jokes Etc › Re: My Encounter With A Prostitute. by studio43(m): 10:17pm On Oct 16, 2009 |
My runs babes don make me nor dey fit give my babe 100% attension again I NEED AN ADVICE. Lol |
Jokes Etc › Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 10:05pm On Oct 16, 2009 |
U fit use acid do holy water? |
Jokes Etc › Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 9:58pm On Oct 15, 2009 |
Lol wetin we no go see for hia |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 9:48pm On Oct 15, 2009 |
Carry your big tummy comot for road before i clear u enter BRT LANE no time |
Nairaland General › Re: All Ladies Pick Your Favorite Nairaland Husband! by studio43(m): 7:08am On Oct 13, 2009 |
Well said my boy. I know sey one day u go make me proud |
Jokes Etc › Re: Countries And Their Police [how They Look Like] by studio43(m): 7:04am On Oct 13, 2009 |
See as u dey laugh like woman sef mmchewa |
Jokes Etc › Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 7:00am On Oct 13, 2009 |
Liar |
Jokes Etc › Re: Countries And Their Police [how They Look Like] by studio43(m): 8:19pm On Oct 12, 2009 |
Sylvex u be pensionier for nigeria police force? |
Jokes Etc › Re: Who Is D New Moderator? by studio43(m): 8:15pm On Oct 12, 2009 |
Make una dress go inside jare abi dis molue don become pedepe wey nor dey re-admit old member? |
Jokes Etc › Re: Latest Naija Funny Slangs by studio43(m): 8:06pm On Oct 12, 2009 |
Can u dress sexy for a black sheep? |
Jokes Etc › Re: Who Is D New Moderator? by studio43(m): 1:48pm On Oct 12, 2009 |
Liar |
Jokes Etc › Re: Who Is D New Moderator? by studio43(m): 1:41pm On Oct 12, 2009 |
Lol |
Nairaland General › Re: All Ladies Pick Your Favorite Nairaland Husband! by studio43(m): 1:38pm On Oct 12, 2009 |
Who wan marry second hand babe like u before? |
Jokes Etc › Re: Who Is D New Moderator? by studio43(m): 1:35pm On Oct 12, 2009 |
Okrika seller like u. Mmchew |
Nairaland General › Re: All Ladies Pick Your Favorite Nairaland Husband! by studio43(m): 10:21pm On Oct 11, 2009 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Who Is D New Moderator? by studio43(m): 10:15pm On Oct 11, 2009 |
My brother how u dey naw? How is your yam business going? |