₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,601 members, 8,512,684 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 07:27 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: My Bornday by studio43(m): 11:09am On Oct 05, 2009
u dey pity wetin go happen to am?
Nairaland General › Re: All Ladies Pick Your Favorite Nairaland Husband! by studio43(m): 11:06am On Oct 05, 2009
Clear! cheesy
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by studio43(m): 10:59am On Oct 05, 2009
the boy nor dey ever talk sense, infact na so dem born am
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by studio43(m): 10:56am On Oct 05, 2009
well said my boy,
erm dont forget to take your pills this morning
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 10:53am On Oct 05, 2009
capital letter GOOD kiss

U nko?
Jokes Etc › Re: The "Yaba Left" Thread by studio43(m): 10:51am On Oct 05, 2009
u dey ask me?
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 10:45am On Oct 05, 2009
u must be talking from experience, i swear cheesy cheesy
Nairaland General › Re: All Ladies Pick Your Favorite Nairaland Husband! by studio43(m): 10:37am On Oct 05, 2009
the blind man who can see
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 10:35am On Oct 05, 2009
who thief your agege bread this morning?
clear for me jare
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by studio43(m): 10:32am On Oct 05, 2009
i've been hiding between your legs for security reasons , i don too miss you, and i want us to contibue from where we stopped kiss
Nairaland General › Re: All Ladies Pick Your Favorite Nairaland Husband! by studio43(m): 10:29am On Oct 05, 2009
DANNI
don use style pirate another persons jokee
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 10:27am On Oct 05, 2009
Eye on my wife
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by studio43(m): 10:26am On Oct 05, 2009
ma sucre mommaz Lol

sexy my love how are you?
Jokes Etc › Re: My Bornday by studio43(m): 10:24am On Oct 05, 2009
Te hehe hehe
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by studio43(m): 10:22am On Oct 05, 2009
sorry baby boy, i only take orders from beautiful and cool headed women but only in bed, orders like, fuc* fuc* fuc* me harder baby boy. dont stop im enjoying it. wink
Jokes Etc › Re: My Bornday by studio43(m): 10:18am On Oct 05, 2009
dem say your party venue nor get address
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by studio43(m): 10:14am On Oct 05, 2009
well said baby boy.
wow i cant believe u can still think Lol
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 10:11am On Oct 05, 2009
and what are u baby boi?
erm lemme guess> an slowpoke?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 11:54am On Oct 02, 2009
look me straight in the eye and say that again
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by studio43(m): 11:53am On Oct 02, 2009
winch dey know everything na
Jokes Etc › Re: My Bornday by studio43(m): 11:51am On Oct 02, 2009
because is romsky's birthday, I GO JACK UP MY PRICE grin
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 11:47am On Oct 02, 2009
u beg me for recharge card i no give u out of pity??

which one be aka gun na? u think sey everybody be like Dikele ni?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 11:43am On Oct 02, 2009
if u dont know what to say just shut de fuc* up clem, this is no childs play
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 11:39am On Oct 02, 2009
clem u don greet me today?
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 11:25am On Oct 02, 2009
no need cuz your life no dey important afterallgrin
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 11:23am On Oct 02, 2009
Te hehe hehehe

i cant shout
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 11:20am On Oct 02, 2009
bad belle soldier u don come with your misyarnings abi?
Jokes Etc › Re: Free Me by studio43(op): 11:04am On Oct 02, 2009
when i say appo, i discover my talent, when i was very young, my mama sey na school make i go make i become a doctor, dem want make i take over my papa wetin hin be.

when i try read the course my brother i no fit, the book no enter my brain my brother becoming a doctor nor be by force.

so i decided to crack a joke my brother thjis na true story eh, Dickele my brother abeg help me tell dem my story eh,

when i joined nairaland, to look for a marketer, na so dem carry me play dem say my jokes e no follow at all.
e no reach our Naija market now make una dey see me .

every marketer na so dem just dey find me, now dem want to buy by jokes and dey also want to be my friend my brother i say, if not for Nairaland na wia i for dey, if not for wisdom my brother wia i for dey today chai,   dem don dey love me, everybody don dey send me eh, make una just FREE ME like my brother Terry G.

Saucekid na my friend,  CLEMCYKUL na my paddy , now other people wan send me i say. DEM WANT TO BUY MY JOKES MY BROTHER NA DIFFERENT CONTROVERSY , one controversy to another na different diferent people.

oh well, i don blow.  make e no be like sey i dey over do am cuz too much of everything is bad.
Enu Ose!
Jokes Etc › Re: Nairalander You Would Like To Slap And Why by studio43(m): 2:59pm On Sep 26, 2009
oh gawd
Jokes Etc › Free Me by studio43(op): 2:58pm On Sep 26, 2009
this is no jokes, but i no for sure if u read carefully as if your whole life depends on it, u would find something to laugh about . Lol

i dont copy and paste jokes unlike some people here. i no wan begin dey mention names cuz if i start i fit no finish on time.

back to the topic; the studio43 a.k.a 2Direct the swaggar master is cool headed, an introvert, doesn't smoke or womanise unlike Dickele and sylvester, always ontop of game, u ain't wrong if u call me a go getter cuz i nor dey slack.
Hey slow fellers dont biff cuz i no send. NO TIME!

This might sound as a bragg but its da bitter truth i want u guyz to embrace.

THE REASON WHY JOKES SECTION IS STILL WAXING STRONG TODAY IS CUZ PEOPLE LIKE MY TYPE ARE STILL VERY MUCH AROUND.
THE DAY I STOP COMMING AROUND, THIS PART OF NAIRALAND GO RUN DOWN. One hand. wink



i dey come!
Jokes Etc › Re: Nairalander You Would Like To Slap And Why by studio43(m): 2:47pm On Sep 26, 2009
undecided  undecided  undecided  undecided

Back to sender
Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by studio43(m): 2:46pm On Sep 26, 2009
huh embarassed

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 394 pages)