Sulorog's Posts
Nairaland Forum › Sulorog's Profile › Sulorog's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
Thanks for the update Larry |
Oga Larry, we are still waiting ooooo!!!!!!! |
Thanks for the update Larry |
That man dey lie, you can not wear coat fried garri. He just use am take pictures, so he go make fore page and he don get am. Garri when cost now, na one man dey take dey talk nonsense. Person when no get any skills for hand, how he go take get job. Make he dey there dey play, think say dey go call am for interview because he dey friy garri |
Makamatic:Na Wa for you, person no go appreciate good thing again. You dey talk as if you no like woman. |
You look beautiful, but are you married or available , let connect. |
Thanks for the update Larry. |
Oga op, go for the second one, if you want rest of mind. |
schoolboymatt:Schoolboymatt, na waooo for you, did I tell you 40 games. Oga , I say 5games. When person no sabi, he go dey find excuse to justify his failure. |
sportstrader101:I understand you well brother, the one week free you are giving out is just a game, that is what am not happy with. If you are good as you claim give five games on a ticket, that is what am saying. One game on a ticket don't not make you good, people come on nairaland to scam people of their hard earned money and make them loss their capital. When you have loss back to back to back, they will say we move, what happen to the money lost. Op,ask I said before give five games on ticket, let us judge you with it, if you are good. |
Op, na waooo for you, just one game you want us to bet on it. Guy , you are not good don't come here and waste people money. If you claim you are good drop five games on a ticket, not one game and you want to make money on people head here. Nobody should subcrbe to his game, we are not fool here. |
Thanks for the update Larry |
Good evening oga Larry, we are still waiting for today update |
Op, na 3 - 0 now , you still believe say arsenal go win the match |
Op, your money don loss, nobody sell any game dey deceived yourself. Na 2 - 0 na ooo in favor on man city. |
Larry, wetin happen na , you do drop update yesterday. You dey own us one update. Regards to your family. |
All your games na lost, you think say to win 26million easy. You just dey talk as even easy to win games. Stop deceiving people with chat with me on WhatsApp, make they to lost their money on your games. Please stop for God sake, fear God Almighty. |
My brother, betting too hard no be lie you talk. Imagine yesterday ticket cut and today same. It take God Almighty grace to win, that is why many people dey open betting company because them dey make money die!!!! |
Op, how can I get this Genesis soccer calculator |
Thanks for the update |
For those that play this game The game enter at all |
The two games enter for draws |
SultanOfPuna:Congratulations brother, show some love to your brother |
Congratulations brother, show some love to your brother ooooo |
Happy birthday brother |
Thanks for the update Larry |
Oga Larry, we are still waiting for today update oooo!!!! |
