Superkay10's Posts
Nairaland Forum › Superkay10's Profile › Superkay10's Posts
1 (of 1 pages)
This is really sad, see how blood is flowing like water, reckless drivers everywhere, RIP to the dead though. |
OK, it's all gud. |
Dis guys are just looking for ways to make them be trending everyday. Dey know d kind of youths they are having in dis country, lazy youths dat are senseless, reading and following all sorts of fake rumours. Believe me, dis is staged btw wizkid, tiwa savage & davido. |
D imo state people av no sense, just bcuz d guy won a price of #45m now, e don turn to their god wey den dey worship everyday. Dem don give commisioner 4 education, now na police convoy, who knows what will be next, mumu people. I don't think someone reasonable or meaningful has ever been born in dat state b4. |
Dis nigeria of a country self nawa oh, mumu just plenty up and down including their mumu president. Trust me buhari, u are going to daura before 2019. |
Omo dis girl set hen, come be like say may i dey share d food with Banky W. |
Pls can some1 explain d meaning of dis statement to me. "Man in the box as back drop for wedding photo". |
Imagine wetin dis mumu dey talk, the most foolish person i've ever heard of. She 2Baba(1 award) na yoruba, M.I(2 awards) na yoruba, hun mumu. Praiz na yoruba(1 award), Nasty C na yoruba(1 award), Yemi Alade na yoruba(1 award), Omawumi na yoruba(1 award), chris ubosi wey won 'HALL OF FAME' award na yoruba. Honestly dis guy is a fool, well i can't blame u, na one stupid attention seeker u go be. Inspite of d number of artist wey i don mention dat are not yoruba wey even won numerous awards, u still dey regard d headies award as a yoruba award, na God go punish u and ur entire generation. |
Arsenal must not lose this game tonight or else it will be a calamity. Arsene wenger will be sack tonight if arsenal should lose this game, trust me. |
Fake pastors everywhere, over 90 percent of pastors around d world are fake. Meanwhile, Buhari don get to know say u wan send am go daura in 2019, so he don go america go sell naija. He signed d papers & d documents yesterday. So don't be surprised whenever america people come naija dey carry all of una for slave trade, because no be only nigeria he sell oh, including every citizen of nigeria. |
Women wicked sha, king of maltreaters. 11 yr old wey neva sabi anything, wan commit suicide, oppression of d highest order |
Nice one, he deserves it. Rest In Pieces!!! |
D holy spirit no fit gift u d phone, instead he go gift u slap. #lord give me a slap, lord i need a slap. |
Mad LASEMA, i almost had a shock prela:Mad LASEMA, i almost had a shock. Hw do u know? |
E be like say d son na chelsea fan, na chelsea jersey him put on. |
All this mumu, yeye christian haters wey dey post rubbish na god go punish una. All u are gud at is to dey shook mouth for wetin no consign u. Mumu religion and mumu worshipers. Trying to make islam seem a bad religion but u are all wrong, cause islam is d only way. Unlike u wey believe say 'jesus is lord' when dat's not d case. Jesus is nothing but a messenger of god as is mohammed. |
Please i need an explanation on this. How is it possible for james rodrigues to be playing against real madrid given it's his parent club? |
Man utd to beat spurs 3-1 while chelsea will hammer southampton 5-0. |
1 (of 1 pages)