Sweettease's Posts
Nairaland Forum › Sweettease's Profile › Sweettease's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 153 pages)
9icegee go soon come start to dey tink now ![]() |
lalaboi: Esmeralda looooooooool. .What's wrong with Esmeralda? ![]() |
lalaboi: i was asking for Ruby. .Who said all guys are men? ![]() NoLoveLost: if dats d only dodo u knw, it mst av been long u squat on a long thingKai! Lala say you be boy b4 oo, don't tell me you are pondering what i am pondering that you are pondering ![]() |
fabulousdame: lolKai! So do i oo..... And wen they speak english with spanish accent eh........so sexy. I used to have it in my head to name my baby Esmeralda one day ![]() |
lalaboi: hahah. . all i gotta do isDrift kwa? Abeg i stand gidigba for one place oo Na men dey get thngs oo, not boys ![]() |
NoLoveLost: serious i chop ur dodo..Pls......is it the same dodo that they use to chop rice and beans dat i know? ![]() |
lalaboi:Heheehehe........i have absolutely no idea what you are talking about ![]() |
NoLoveLost: u no sabi yoruba ni? Ur brother in law is still your 'baba oko'Yeh! Washy of life ![]() |
lalaboi: Who dey occupy that current position?. Make i kidnap am firstSowri i can't let out that info...... I ensure the privacy of my staffs ![]() |
lalaboi: Na me dey put boil water for indomieNo vacancy ![]() |
lalaboi: Lol. you want make i list my skills and attributes?Oya.....i dey listen ![]() |
lalaboi: Na me dey iron with starch.See cv ![]() |
lalaboi: No be even 18. . na figure 88 lol. .Heeheheh.......so you follow dey dry-clean ![]() NoLoveLost: hw i go wash u? U nr fit wash ursef.. Dnt cowwupt me ooD last time i checked, na broda inlaw, now na father inlaw.....what's up now ![]() NoLoveLost: another inventionE no fear you, only me 16 18 88 And i b your average next door neighbour oo, Una go go kill person ![]() |
harlos: And sweet tease is seeing 11Baby, check again, its 11 wasdatsohard: Nice one dear. I see 11 alsoThank you your head is there ![]() |
jay bee: The figure 18Hehehehehehe.........abeg make una suffry wash me, i don clean ![]() |
jay bee: I don miss roadHehehehehehhehe.......who kidnap you come here? NoLoveLost: when theres no word suitable enough to describe an action, you invent yours and give it a meaning.. Buttered is the bread of ur bf ooUna sabi wash person sha lol anyway, thank you......youwenot leave me and my harlos alone nw ![]() |
NoLoveLost: brilliant past, bright future.. Am seeing figure16 *drooling*Na wa oo........which one be figure 16 again nw? |
Ruby here you go |
lalaboi: lol. I nor dey find trouble na. . .i be good bwoiyIf i hear....... ![]() NoLoveLost: sweet-tease ah nr go gwee u do partial 4 meSowri to dissappoint you.......no ikebe o ![]() |
NoLoveLost: OMG !! Cnt believe i jst missed seeing ur pixE nor too fine oo was just proving a point.....you should take pics more often ![]() |
lalaboi: ST? done?I saw it ..........why you dey grow dey wowo nw iTs my turn to find your trouble bt dat 7mnths ago pic is cute sha ![]() You no look lik who sabi find trouble sha ![]() |
Shuga you dey see wetin lala dey do me abi...... Issokay |
lalaboi: Argh. . ST. . . i go wound you ooooKai...........no b small shakara |
lalaboi: Modified againYou'v removed iit again Your blood dey rush Oº°˚˚ One more time ![]() |
lalaboi: Its a long process compressing these pix mehn. This one like a months ago. lalaboi: And this about 7mo ths ago. . . . I go comot am now. . lalaboi: I done my part. . u peepu wer not around to see lol. .Ojoro upload it again now ![]() |
lalaboi: The ones i have been trying to upload is still too large. . . after taking screen shots. . sorry girls. . .Screen shots stil large? Thank you but make we see you haircut ![]() luxanne: Now that's my gurlTanx luxie |
luxanne: Aww sowi, lala must upload.Thank you ![]() lalaboi: Before una killeth me. or attack me for dream. . let me take screenshotI don sharpen my claws ![]() NoLoveLost: hehehe.. Internet lover.. Prefer 2 lock mysef up and surf the web jewh than hang out..Heheehehe.......me i take pics a lot, if e no fine, i delete or leave it reference these were taken todayJbluv ciao |
NoLoveLost: less ado dear, stucked in my momma's shop.. Jst bored.. Hw bout u?I dey nairaland dey gist......didn't know my intake was having a group photograph in sch |
NoLoveLost:Am not chasing anybody oo ![]() |
lalaboi: ST. . are you chasing me?I no talk dat one oo......upload your current pic jor ![]() NoLoveLost: ST.. 'our' wifeMe no understand wetin dey go on oo, didn't read the previous pages so i just say make i no put mouth....... No vex! Wetin dey sup? |
lalaboi: dear allKai! After una go say we gals too dey play hard to get ![]() luxanne:Kai! D guy stil dey play hard to get o |
lalaboi: Lux.x. File too large. . pele ndo. . laterScreen-grab/munch the pic now.......fastest way and it takes less than a second...... Make we see your new look Dat other pic make me blush mayb dis one go give me butterflies ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 153 pages)




. . i get your drift
they give u dodo 


abeg re-upload