T0BY's Posts
Nairaland Forum › T0BY's Profile › T0BY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 28 pages)
This ewu pastor know wetin em dey do. So that more women go attend em church and em go continue to knack more of them. This man fit dey laugh and smile with you but dey dig your gf codedly behind the scene. |
You rented an apartment without confirming from the person that built the house. Sometimes, it seems some posts I read here isn't true.. maybe just to catch cruise. If it's real, then carry your cross. E be like you pluck the money from a tree. |
This ones wan bring disgrace to naija arm forces.. instead of focusing on why you're putting the uniform, nah love dey Chak dem. Abi fake love.. Maybe the fiance get money... |
Unarguably, intelligence to build something like this is one of the things and probably the main reason that different we humans from lower animals. |
Nah to run as fast as my legs can carry me. I no be dangote or adenuga... |
Finally my bank don qualify. Body don calm down |
Even if you didn't see white collar job, so you didn't see menial jobs like cleaner, security etc to do? Hunger never really hammer you |
Stop hard drugs Dem no go gree.. now see the outcome... |
People dey different sha. From teenage years up til now, I never simp. even If I spend money, nah just small thing wey I fit afford to loose. |
Teenage years. I would like to experience my secondary school days again. The fun I had pass the tertiary institution I went. |
This one wan reap where e no sow Legendary gold digger.. |
Police or the journalist should enter the water.. |
Ok. You can continue entering any hole you see but let others be Everybody don't knack anything on skirt. |
Nah fcmb o. Since the list come out, I never see them. I don even begin loose hope Cmanforall: |
That's right. I think it will also help as some banks may not qualify and then the unthinkable happens. lanre316: |
Where are the list of the banks nah? Do make I know my stand. If my bank no dey, nah to go empty my account. ASAP |
The way those G-Guys display themselves ehn e go be like say other people escort them come this life. I have worked so many places.. so i see them Wella.. but if them give money I dey collect am sharperly. I need am irrespective of where e come from. Well, the thing is never to be intimidated, stay focused and continue grinding, plan life with wisdom. One day nah one day hustle go pay. |
If nah OPM GO pastor, em for help the nigga wether you attend his church or not... |
Going to a public tap to fetch water expecially when the distance is long. If not careful , you and person fit exchange blows because of water.. I remember wayback when I and some people use to buy water 10 naira, 20 or more. That should be around 2006. Man don dey old. Nah to try plan life well to avoid regret. Vinnie2000: |
Is obvious you never encounter thief. Winterhaven: |
This your list isn't complete without German shepherd |
Life dey change person and fit harden some people. Reason after traveling for years, when you return you'll noticed changes on the people you were with before traveling. |
You well?.. what about females wey dey pass through pain to carry pregnancy and pain too to push pikin out? |
The truth is, wether you marry or not, humans will display one more flaws.. this is so because we aren't perfect and will continue to display traits of imperfection. In addition, No be everybody go marry sha. Including I. |
I remember a quote in Michael Farer's book.. finished strong "Sin will cost you more than you can pay" |
Work on your spiritual life. Start fasting, if you're a Christian.. pray and study bible. anything that will help you control it, just do it. This habit is very stubborn hence, avoid feeding it your attention. It's a journey of serious discipline and if you loose guard, you relapse. Fight!!! |
People wey dey repeat clothes dey really try not to send anybody because church nah where people dey come showcase different kind of attires. To whom it may concern, know God for yourself.. practice your religion but use your head expecially when dealing with these prophets, servants of God etc. |
I go lie for you? Most of them carry infection dey waka for road. Plus bad character and other things like body odour etc. Pmoney0123: |
Nah usually guys in their 20s dey do that kind thing and very few men on other age range. Important things dey man head to achieve than to cum dey beg girl wey fit Carry wicked infection for number.. |
dey play You're getting old gradually. If uni never work out, enter poly since somebody dey to sponsor you.. this nah opportunity wey some people dey find |



