T0BY's Posts
Nairaland Forum › T0BY's Profile › T0BY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
When people dey young.. they tend to do stupid things When e happen, you go carry your cross. O.Y.O |
That time I been dey fornicate, nah just 1 sachet of action bitter I need.. nah the lady go tire.. but is better to address it the natural way |
Una still dey woo ladies in this century? Meanwhile when she say...
|
Him don already dey successful and financially buoyant.. I doubt if he will reject such offer when he started early in ministry and never reached upto this point.. Pastors and money wey dey inseparable.. like 5/6 |
This one nah 'end time church' ![]() |
One of the benefits of having more than one wife is, if one begin do shakara especially denying you knacking, other ones dey available dey to give it out. But before embarking on such or wan be like Solomon, make sure you dey financially buoyant and emotionally matured to handle multiple wives. |
People wicked for the country. Only God knows wetin them dey sell for person as suya |
No cast the update... Allow some people learn the hard way. Especially simps. |
Them dey knack well.. them dey kind but no take their kindness for granted.. Both smokers and shayo ladies |
Nah there you go know say mental illness get level Sonnobax15: |
When the lion just pray finish "lord give us this day our daily bread" And then... Miracle happen |
I have had an encounter with women. I understand and agree with the op's post. It happens but there are still good women out there. StoryHaven: |
Single StoryHaven: |
So your mother that gave birth to you, cared for you from tender age is also your enemy? You can imagine. |
No be only by doing this sha.. hope them know the journey Dem don embark? E fit be content.. ![]() |
E don be. Body go tell ammm See her laps like 80kg dumbbell |
If you like don't use your head in this country.. people go use am for you.. And they don't care wether you perish |
I make calls, receive sms and use the internet. No issue |
That your point 8 and 9 get as e be. Leaving your parents house early, no go determine your financial capability in life. As long as you're doing the right thing and you're destined to make it, it shall be so. Everybody will not be rich or wealthy. |
If you like no take responsibility for your action. Continue to blame your mother. When you die too.. you go stand before God begin blame Satan... |
Who cares to know? People dey busy with their lives.. except some of your fans |
The number 2. Don't you think that leaving the app to run in the background when not in used, can also consume battery chatinent: |
Where you dey see this kind news!. Trump never curb the one wey dey em country finish nah naija em wan come.. |
E surprise me say nah this kind brain you dey use cross road.. people dey life sha. E get some kind mistake wey you no suppose make.. I guess you don learned lesson. |
Naija no dey disappoint for this kind thing See position.. If the testosterone like make e high pass transformer voltage, I no go give woman my money to knack her.. e better to use that money enter market prepare soup |
You go understand better when you don marry, stay with woman for couple of years |
I think nah there em release Dami duro |
On this day no fvck was given.. |
Craze for craze. Aura for aura. Shey nah em apartment.. him go still use em money repair or replace the door |
Aswear. Including brothel ones Jmichael1: |
Be like you never know. When it comes to money matter, just see everybody as criminals. Now wey you don learn the hard way, maybe you go begin use your head. |
If I no swallow garri for one week, I go feel incomplete Nah part and parcel of wetin people like me use grow up from tender age till now and still counting. The girl know wassup... |

. Omoh,like seriously