T0BY's Posts
Nairaland Forum › T0BY's Profile › T0BY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
If them go gree heed to it. Else, nah to learn the hard way The truth is, person wey really work hard, toil, sweat and struggle to make money suppose dey prudent by default except village people dey remote you. Know where your money is going. especially spending what you can't afford to loose on women. Nowadays, to advice dey tire me. People go still do wetin dey their mind. Just take back seat and allow experience or consequences to do the needful. |
No be agulu you buy so?
|
More like madness for madness.. |
No be lie.. though the tightness also plays a role. Person like me, once I mount woman then wan begin dig deep and she starts behaving anyhow, I don loose interest ASAP. Guys wey dey patronize those troublesome OS for brothel dey try.. only their yeye attitude during knacking fit off gbola. |
If I be instrumentalist, they must pay me. I no send.. except I decide to do it voluntarily. Nah through humans God dey take bless person. The tithes, offering and donations you dey receive nko! Infact, Know God for yourself. |
This one go don fight with guys many times when she young. At this age when she suppose dey mentor upcoming generation on good morals, wisdom etc not this ... |
This man sha.. see the way em clinch her like say him wan turn and bend her then plug charger from back.. |
I hope say no be product of single mother without father figure? Some of Dem dey usually behave like this |
People tend to do stuupeed and fuulish things when they are young |
No matter the advice you give, people must do wetin dey their mind and live their life. You better keep it to yourself and allow consequences to do the job. |
This patronizing of ashawo get strong and stubborn spirit just like porn.. if you let your guard down, account bal and wallet go just dey empty and them no care.. dey need your money.. Konji nah respecter of nobody. Nah to spend wetin man fit afford to loose. |
When you don dey fed up, nah you go advise yourself to stop. Until then, continue to crave and take-in your cheap, unhealthy dopamine hit. |
This ewu pastor know wetin em dey do. So that more women go attend em church and em go continue to knack more of them. This man fit dey laugh and smile with you but dey dig your gf codedly behind the scene. |
You rented an apartment without confirming from the person that built the house. Sometimes, it seems some posts I read here isn't true.. maybe just to catch cruise. If it's real, then carry your cross. E be like you pluck the money from a tree. |
This ones wan bring disgrace to naija arm forces.. instead of focusing on why you're putting the uniform, nah love dey Chak dem. Abi fake love.. Maybe the fiance get money... |
Unarguably, intelligence to build something like this is one of the things and probably the main reason that different we humans from lower animals. |
Nah to run as fast as my legs can carry me. I no be dangote or adenuga... |
Finally my bank don qualify. Body don calm down |
Even if you didn't see white collar job, so you didn't see menial jobs like cleaner, security etc to do? Hunger never really hammer you |
Stop hard drugs Dem no go gree.. now see the outcome... |
People dey different sha. From teenage years up til now, I never simp. even If I spend money, nah just small thing wey I fit afford to loose. |
Teenage years. I would like to experience my secondary school days again. The fun I had pass the tertiary institution I went. |
This one wan reap where e no sow Legendary gold digger.. |
Police or the journalist should enter the water.. |
Ok. You can continue entering any hole you see but let others be Everybody don't knack anything on skirt. |
Nah fcmb o. Since the list come out, I never see them. I don even begin loose hope Cmanforall: |
That's right. I think it will also help as some banks may not qualify and then the unthinkable happens. lanre316: |
Where are the list of the banks nah? Do make I know my stand. If my bank no dey, nah to go empty my account. ASAP |
The way those G-Guys display themselves ehn e go be like say other people escort them come this life. I have worked so many places.. so i see them Wella.. but if them give money I dey collect am sharperly. I need am irrespective of where e come from. Well, the thing is never to be intimidated, stay focused and continue grinding, plan life with wisdom. One day nah one day hustle go pay. |
If nah OPM GO pastor, em for help the nigga wether you attend his church or not... |
Going to a public tap to fetch water expecially when the distance is long. If not careful , you and person fit exchange blows because of water.. I remember wayback when I and some people use to buy water 10 naira, 20 or more. That should be around 2006. Man don dey old. Nah to try plan life well to avoid regret. Vinnie2000: |



