Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 1:34pm On Dec 07, 2010 |
^^ Wetin you type for up there?  |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 1:16pm On Dec 07, 2010 |
Na me get the hen, so no be stealing.  |
|
Jokes Etc › Re: My Cock by tanimz(f): 1:14pm On Dec 07, 2010 |
Studio CFR: Tanimz please no spoil my name cuz of the small credit i collected from u I'm not the first person to buy market on credit and won't be the last. Afterall, Naija dey owe. Thanks to the IBO leaders. Ijebusim no go kill you. You berra shout Amin! |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 1:13pm On Dec 07, 2010 |
silvertuke: @Studio CFR & tanimz, Haba I nor compose this thread because of una ooooo. Why you come start the thread?  Abi you wan take am do decoration?  Studio CFR: the dark skinned girl is madly in love - cant u see. Madly in love with what?  |
Jokes Etc › Re: Humour Room by tanimz(f): 1:11pm On Dec 07, 2010 |
No be you dey on exile?  |
Jokes Etc › Re: Are You Crazy by tanimz(f): 1:11pm On Dec 07, 2010 |
And e concern you because?  |
Jokes Etc › Re: Ok Wtf by tanimz(f): 1:10pm On Dec 07, 2010 |
That's not true, I'm in perfect shape.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 1:08pm On Dec 07, 2010 |
Wetin be this?  |
Jokes Etc › Re: An Engineer In Hell by tanimz(f): 6:38am On Dec 07, 2010 |
Poster, I love your remix.  |
Jokes Etc › Re: Are You Crazy by tanimz(f): 6:37am On Dec 07, 2010 |
Stale joke, you for try recycle am na.  |
|
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 6:34am On Dec 07, 2010 |
You? Annoy me?  If you dey find something to annoy, go collect egg for under hen yansh.  |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 6:33am On Dec 07, 2010 |
I no dey wish, I know say na the truest truth be that.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 6:33am On Dec 07, 2010 |
And for your mind nau, you don type sentence with meaning, shey? |
Jokes Etc › Re: My Cock by tanimz(f): 6:32am On Dec 07, 2010 |
You wan deny the goods wey you buy on credit three weeks ago? I swear, this world don spoil.  |
Jokes Etc › Re: Girl And A Guy by tanimz(f): 6:18am On Dec 07, 2010 |
What? |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 6:17am On Dec 07, 2010 |
We both know say na lie you type up there. You dye always dream and fantasize about me.  |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 6:16am On Dec 07, 2010 |
I talk maybe, no dey push me.  |
|
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 6:15am On Dec 07, 2010 |
Na you dey piss for bed at ya age. Shame no dey catch you at all ni? And you dey hear dey pose like say na you own village. FYI, if my grammar get K-leg, e mean say your own get stroke. Mschew.  |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 6:14am On Dec 07, 2010 |
Maybe. |
Jokes Etc › Re: My Cock by tanimz(f): 6:13am On Dec 07, 2010 |
Oh. . . So na you be the customer? Abeg, no vex, I no know say na you. Why you no come gree pay money for the goods wey you buy like three weeks ago? |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 6:12am On Dec 07, 2010 |
Yup.  |
Jokes Etc › Re: Ok Wtf by tanimz(f): 6:12am On Dec 07, 2010 |
You guess, but you guessed wrong.  |
|
Jokes Etc › Re: Humour Room by tanimz(f): 6:11am On Dec 07, 2010 |
^^ Na you send me to Bologna?  |
Jokes Etc › Re: Mushrooms, Abdulmutallab And More! by tanimz(f): 6:10am On Dec 07, 2010 |
Why you no fit tell me now? |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 5:49am On Dec 07, 2010 |
Why I go modify? |
Jokes Etc › Re: My Cock by tanimz(f): 5:48am On Dec 07, 2010 |
Which temper? |
Jokes Etc › Re: Ashawo Business Dey Move Oooooo by tanimz(f): 5:48am On Dec 07, 2010 |
^^ Keep on fantasizing dey go.  We all know say you no fit see me for real life. All this one you dey do for hia be initial gragra.  |
Nairaland General › Re: Efemena_XY Emerges Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 by tanimz(f): 5:46am On Dec 07, 2010 |
No be you dey "think" say I piss for bed? Well, let me take you back to your primary school days (that's if you went to primary school), there's something called the past, present and future tenses. The past tense of "think" is "thought". You "thought" that I pissed on the bed (which we all know is wrong). I simply advised you to always "think" before "thoughting", which simply means you should always "think". I don't need to be going through this with you. You are a grown man (or supposedly).  |