Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 184 185 186 187 188 189 190 191 192 (of 420 pages)
nike4luv:Yes na, ourselves. Na me say make you dey live for the other side of the water? ![]() |
Yes dear, it's today. I'm about to dive into a plate now. I pity the turkey I saw last night. ![]() Ndo, it's getting chilly here too, but it's still manageable. ![]() |
I'm fine jare. Enjoying the day. ![]() How's the weather, hope it ain't too harsh? ![]() |
About. |
nike4luv:Thanks dear. I'd try to save you some, but I can't promise. ![]() |
Turkey! ![]() |
'Sup babe? ![]() |
Na me you dey call pikin, shey? You no get respect again abi? ![]() Talk for where? ![]() |
^^ Bros, how far? Long time. ![]() |
You suppose dey wish yourself that. ![]() |
^^ He-diot! ![]() I don comment for this topic before you carry ya kro-kro body reach here. ![]() |
![]() |
Thank you Studio. ![]() |
Ashawo oshi. ![]() |
And e concern you because. . .? ![]() |
That gateman no get any form of manners at all. At least he for let you pack your load comot for the place first na. ![]() Life for my side dey dey go jeje o. Yours nko? ![]() Now wey Ben-10 don lock your office, where you go dey work? ![]() |
Asalam Alaykum! Peace be unto you human! ![]() |
Me too dey follow am joke. ![]() |
^^ Whish topic? That gateman no dey fear face ni? ![]() Element G:If no be say today be thanksgiving, ![]() Oya, you are forgiven, no try am again sha. ![]() |
![]() Do what you please, I could care less! ![]() |
For your mind now, you don talk shey? ![]() Mschew, wicked being. ![]() |
No vex, I can see that you very tired. I won't repeat it again, sorry. ![]() Oya, go and sleep. ![]() |
Na you be the dummy here. Cry-cry baby. ![]() |
^^ Hehe. Lazy being, stay here jo! ![]() |
^^ Me sef dey joke with you. ![]() |
Element! Ori e fokasibe! O de gbagbe mi bayen sha, so da? ![]() |
^^ Uhmm. . . I don't quite understand what you wrote up there. But I must agree that I'm a patient mum. He does sleep, and at the right time. ![]() You know his Dad? Where from? ![]() And what makes you think he has been on the laptop for months? He has a limited time on the computer. |
You are very correct. ![]() |
Thanks, he's also smart - very smart. ![]() |
Choi! I haff died finished!! ![]() |
No, that's my son. ![]() |
^^ You are the biggest fool alive in the world. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 184 185 186 187 188 189 190 191 192 (of 420 pages)




