Jokes Etc › Re: Funny Nigerian Churches Name: Feel Free To Post Yours by tanimz(f): 4:00pm On Nov 25, 2010 |
And how you manage trace me reach here?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 3:58pm On Nov 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 3:57pm On Nov 25, 2010 |
Commot for my front jore. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:56pm On Nov 25, 2010 |
He-diot. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:55pm On Nov 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 3:54pm On Nov 25, 2010 |
bashy_demy: Tanimz i guess i hit the nail that what makes you frawn and you finally smile to Studio atlast oya make una go settle for Wembley Stadium wey dey Studio room You well like this so? Where you see me dey frown for you and smile for Studio? Wallahi, your problems are way beyond my imagination.  |
Jokes Etc › Re: One Stone by tanimz(f): 5:19am On Nov 25, 2010 |
Good one!  |
Jokes Etc › Re: Kolomental Crib by tanimz(f): 4:48am On Nov 25, 2010 |
Why you dey shine teeth? Wia you go since?  |
Jokes Etc › Re: Funny Nigerian Churches Name: Feel Free To Post Yours by tanimz(f): 4:48am On Nov 25, 2010 |
Studio, get behind me ministries.  |
Jokes Etc › Re: Kolomental Crib by tanimz(f): 4:36am On Nov 25, 2010 |
Awon jobless derailers.  |
Jokes Etc › Re: Teacher & Pupils by tanimz(f): 4:29am On Nov 25, 2010 |
|
Forum Games › Re: Guess The Colour Of The Pant Or Boxer Of The Person Above U by tanimz(f): 4:15am On Nov 25, 2010 |
Na lie jo!
@OP Blue and yellow stripes. |
Forum Games › Re: Would You Shower With The Person Above You On This Thread? by tanimz(f): 4:13am On Nov 25, 2010 |
Arifin ni yen nau.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:12am On Nov 25, 2010 |
Ahn ahn nau, mo man visit.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:07am On Nov 25, 2010 |
|
Forum Games › Re: Would You Shower With The Person Above You On This Thread? by tanimz(f): 4:06am On Nov 25, 2010 |
Not at all, which kind disrespect be that?  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 4:03am On Nov 25, 2010 |
No vex, na work cause am. I go Haiti.  |
Forum Games › Re: Guess The Colour Of The Pant Or Boxer Of The Person Above U by tanimz(f): 4:03am On Nov 25, 2010 |
It's a lie. Why you dey jealous my Victoria Secret pata?  @OP Black. |
Forum Games › Re: Guess The Colour Of The Pant Or Boxer Of The Person Above U by tanimz(f): 3:58am On Nov 25, 2010 |
Abeg, no vex.  @OP Yellow and red polka dots. |
Forum Games › Re: Guess The Colour Of The Pant Or Boxer Of The Person Above U by tanimz(f): 3:53am On Nov 25, 2010 |
She doesn't wear pants or boxers, she wears thongs.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:50am On Nov 25, 2010 |
No be so na. Me sef been travel, I just dey come back.  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) by tanimz(f): 3:38am On Nov 25, 2010 |
Fine bobo.  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:38am On Nov 25, 2010 |
Medjai ke? Ewo lo kan mi pelu e?  |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 3:34am On Nov 25, 2010 |
Na better thing for your life be that? Why you like to dey shame yourself for public like this?  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:33am On Nov 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 3:30am On Nov 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:28am On Nov 25, 2010 |
You no dey among the "we", so no worry ya numb skull. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 3:26am On Nov 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Facebook Phone # by tanimz(f): 3:24am On Nov 25, 2010 |
bashy_demy: This Tanimz and Studio i believe there is something going on between you guys so make i no put mouth make no break coconut for my head  Studio CFR: The calabar girl say i be wife beater And na dat statement dey vex me  |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by tanimz(f): 3:21am On Nov 25, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: A Touching Story by tanimz(f): 7:19pm On Nov 24, 2010 |
I no get ya time. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 7:18pm On Nov 24, 2010 |
Pharoh!  |