Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 420 pages)
Why I go hate you? Abeg I get better things to do with my life. |
Mschew. |
Hullo. ![]() |
I no be ogbanje. |
I no hold you before. |
It's not your fault. Because Nairaland give you the opportunity to yarn with me no mean so you go abuse am. |
Whether I get am or not, e still no concern you. ![]() |
We all know say I no be midget. ![]() Castrated fowl. |
bashy_demy:You no well, your mates dey for yaba-left. I no know why you no dey with them. ![]() Studio CFR:Mungo Park, you sef get mouth to dey talk abi? ![]() |
Rat. |
See this one o. Wetin I dey find near you before? |
Studio CFR:It wouldn't harm to use the spell check, you know. ![]() |
Who get your time before? |
bashy_demy: ![]() Studio CFR:E no concern you. ![]() |
D1KeleVra:I'm glad you agree with me. Are you now convinced that it is Studio in the pishure, and not me? |
^^ Shior, big, fat ashewo. ![]() |
My iyawo. |
VickyJ:Come abeg, who you be? I know you from somewhere before? ![]() |
D1KeleVra:Bros, abeg no dey give people wrong idea about me. na Studio dey the pishure, when he be small pikin, he dey always get punished na why he turn to wife-beater. ![]() Pharoh:I swear you just fall my hands there. You of all people, I expected better from you. ![]() D1KeleVra:Why you just hate me like this? ![]() |
bashy_demy:Ha!! AllahuAkbar! First time I dey understand this man speech! gidson12:I'm fine, jare. You just forget my side. ![]() |
bashy_demy:Bros, abeg your grammar dey turn my eye. ![]() Studio CFR: ![]() |
Me ke? You must be mistaken. You sure say no be Studio be that? My yansh no black reach like that. |
I don tell you, e no concern you. Go mind ya own business. ![]() |
bashy_demy:^^ I no understand. ![]() |
^^ No dey lie ontop my head jo! ![]() Me wey be correct ajeborra. ![]() |
E no concern you. |
I no understand ya English. ![]() |
No worry, e no fit happen. |
bashy_demy: ![]() |
Gidson!! ![]() |
![]() |
bashy_demy:I'm glad you're aware. ![]() Studio CFR: Studio CFR: ![]() bashy_demy: ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 186 187 188 189 190 191 192 193 194 (of 420 pages)





