Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 420 pages)
^^ ![]() @OP Spare. ![]() |
Vic2k3:Shame no dey your vocabulary at all ni? See as you dey talk like crase-man. Constipated rabbit. ![]() |
Who is checking you out? ![]() Mr. Stalker, leave me alone jo. |
Vic2k3:So you've given up already? And here I was, thinking you were man-enough. ![]() Pharoh:Pharoh, no dey lie! Haba, all liars go to hell!! I no know the film wey I wan watch sef, ID talk make I watch Alakada, and I don search for am for youtube already. I still dey shop around. ![]() |
Vic2k3:What are you scared of? Abeg talk jare. ![]() |
Kill. |
I still don't want Ajasco. ![]() |
No comment. |
Kill sharp-sharp. |
Pharoh:You no well! ![]() Six glorious rounds ko, sixty glorious rounds ni. ![]() Who tell you say we no dey for the same time zone? You no know say Togo and UK dey for the same time zone? ![]() Before I forget, what about the genderless "guest" you had the other day? |
Idowuogbo:Trust me now. ![]() Vic2k3:I could care less if you respected hermaphrodites. Go and get a life. ![]() |
Alinco, not Ajasco!! ![]() |
^^ Spare. @Ravenzord, go and sleep jo. |
Pharoh: ![]() You try small sha. Shey you go watch Yoruba film with me? ![]() Vic2k3:I don't care if your fuse is short or long, bottomline you take things too seriously. Pessin like you go dey prone to heart attack and hypertension. ![]() Now back to the topic, do whatever you please, I could care less. |
Spare. |
^^ I no wan chop, I don full. ![]() [quote author=D-something link=topic=449412.msg6864602#msg6864602 date=1286062256]don't think so, she sucks [/quote] ![]() |
^^ Na threat be that? ![]() Vic2k3:See as you just open your mouth like umbrella dey talk rubbish. I could care less if you were depressed, retard. |
^^ I'm not blushing. ![]() @Op Kill. |
Vic2k3:Me , your partner in crime? Abeg no tarnish my image, I get reputation to protect. Idowuogbo:Egbon mi toh bahd!! Nothing do you jare. ![]() |
Kill. |
No, we haven't gotten it out of the way! Na motivation I wan chop? Talk something jare. ![]() |
Spare. ![]() |
Idowuogbo:Oya, no vex. Na devil cause am.That Vic sef. |
If I sacrifice some parts of my anatomy, what will you sacrifice? Yup, I'm in Yanks. |
ID, I wan use style agree with Vic. Pharoh be ya boyfriend? |
ravenzord: ![]() @OP Spare. |
No oo. . . It's from Makurdi to Ibadan. St. Tropez? Okokomaiko? You wan use me do rituals? |
Pharoh, when I call you, never in your life yell/shout at me. Mschew :tanimz: |
Kill. |
Pharoh: ![]() |
^^ From Makurdi to Ibadan. ![]() How body? @Op He knows. |
^^ Kidnap. ravenzord: ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 236 237 238 239 240 241 242 243 244 (of 420 pages)



