Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 420 pages)
Dem no born Vic well to try am! He just dey buga/form for una here. No need to pity me dear, I can take care of myself. ![]() |
makajibbz:Where you left me! chinedumo:Know what? ![]() |
You dey fear? |
Thinks I'm playful. |
Hun, where have you been?!! ![]() |
^^ Sharrap there, we all know you are the corrupt one here. Vic2k3:Hussssh it there! Go through the posts, you didn't ask me to guess anything. And all of a sudden, you manage to pop it in somewhere, probably when you were popping cherries. ![]() Squirrel oshi. ![]() Element G:Proof dey oo! ![]() |
Element G: ![]() |
^^ You dey crase!! ![]() What guess are you talking about? Why I go kiss you? ![]() Element G:Ha!! NO wonder!! So na demon possess am! Chai! I talk am say no be the Vics I no be this. Thanks for the heads-up though! ![]() |
Element G:Hello! Vic2k3: ![]() You've really changed, no longer the old boring Vic I used to know. Cherries? Where you get cherries from? Abi na agbalumo? |
Okay, a promoter is one who promotes stuff. Simple English, nothing more! ![]() Happy independence to you too! ![]() |
Good, let me know when you're done. ![]() |
No wonder, I be dey think am bout I no wan jump into conclusions. The bomb reach ya side! Chai! See as you dey spew rubbish! Mschew. ![]() See that im squirel mouth like "the best i did for the dying nation was to attend the parade and pop somethings." Wetin you pop? Popcorn? ![]() |
But you could attempt to open it before I share my view(s) with you. |
Your IQ don dey drop. Did I say that you shouldn't have said what you said? Please read, re-read and make sure you understand messages before replying. It helps a lot. ![]() Independence train ke? Nothing like that oo. . . Na rain we dey take celebrate am here. But there's a parade on the 9th sha, I'm looking forward to that. ![]() How ya own celebration go be? I hope say the bomb no reach ya side? |
That's why there is a dictionary/ e-dictionary. ![]() |
Xynerise, that ya nursery school na wa oo. ![]() |
![]() So you get sense of humor? ![]() You asked how I was doing, and I replied you. You think say I be dumbo? |
Hehe, I'm fly jo! You nko? ![]() |
Wrong- Promoter. He guessed wrong. ![]() |
Studio CFR:I for call you kangaroo, but ya tail no long reach. ![]() See as you dey hop/jump like say na tomorrow you go die. Wetin I confirm? I swear your brain don shift place to your anus. See as you just dey defecate rubbish. ![]() |
Studio, your left yansh! |
No, she hurts my feelings. ![]() |
Chinedu. |
See your mouth like squirrel own. Just because you get opportunity to dey chat with me no mean say you go abuse am. Count your blessings, as no condition is permanent. ![]() |
Mschew, attention seeker oshi. ![]() |
^^ ![]() Bottom line be say you agree say she better pass you. |
Your penis! Na me you carry that ya boneless and skinny fingers type that rubbish for? You well so? |
At least she better pass you. ![]() |
Gossip. |
Your left buttocks!! Na me you dey call ode?! Mschew. ![]() Which yeye work you dey do? Just because you don finally get job-as a watch man for night for that matter we no go hear word again. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 420 pages)








