₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,245 members, 8,425,677 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 09:18 PM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 420 pages)

Forum GamesRe: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 11:46pm On Oct 02, 2010
Kilode?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 11:45pm On Oct 02, 2010
^^ And I be think say you soji. sad

**Now playing: Oleku- Ice Prince ft Brymo** cool cool
Forum GamesRe: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 11:40pm On Oct 02, 2010
^^ kiss kiss kiss

Idowuogbo:
he fit improve na, wetin b your stress sef
I no want Ajasco jare. Im bele too big for my liking. Na Alinco I want, you don see am for inside skinny jeans before? cheesy cheesy
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 11:38pm On Oct 02, 2010
Pharoh:
I no think so . . . . so plant for your villiage sabi type for keyboard. . . he be like say yoruba movie dey do u.

Oya go watch sango or u want make i join u for the movie?
No vex, but the last time wey I see you, I see say you be dey grow stem and root for body. But now, e be like say e don disappear.I wonder what happened undecided

I no wan watch Sango jare! I want something new. . . Find film make we watch together. cool
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 11:34pm On Oct 02, 2010
^^ angry angry angry angry
Forum GamesRe: ╚►Kill! Spare! Or Kidnap!◄╝ by tanimz(f): 11:33pm On Oct 02, 2010
Kill.
Forum GamesRe: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 11:26pm On Oct 02, 2010
I no want Ajasco, na boy Alinco I want.
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 11:24pm On Oct 02, 2010
^^ Yes oo, I wella plenty! cool cool

ID, e da mi lohun nau.
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 11:22pm On Oct 02, 2010
Pharoh, you no see my reply?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 11:18pm On Oct 02, 2010
^^ Mo tie ro pe e soji tele ni. undecided undecided

So you can't even think of anything good for me to watch? I'll try the alakada and see how it goes. Thanks anyway.

Vic, na your business be that.

Pharoh!!!!

I be think say you be plant before, no vex. sad
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:55pm On Oct 02, 2010
^^ No, I never watch am. E don tey wey I watch Yoruba film, shey o wa interesting?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:53pm On Oct 02, 2010
You be woman? See as he dey hiss. undecided
Forum GamesRe: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 10:52pm On Oct 02, 2010
Umm. . . I don't think so.
Forum GamesRe: Word Association Game by tanimz(f): 10:52pm On Oct 02, 2010
Nurses.
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:51pm On Oct 02, 2010
^^ Pessin!

Efe, me loff you plenty, plenty! kiss kiss kiss

Idowu, I wan watch Yoruba film, any suggestions? kiss kiss
Forum GamesRe: Word Association Game by tanimz(f): 9:06pm On Oct 02, 2010
Nose.
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:04pm On Oct 02, 2010
^^ Chai. . . So the recession reach ya side too? sad
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 8:46pm On Oct 02, 2010
We no fight oo. . . I no know for am e just like to break my heart. embarassed embarassed
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 8:41pm On Oct 02, 2010
Efemena_xy:
^^hehehe

yes, bodi dey inside lol!!

wetin do u now?? grin grin grin
Nothing do me. cool

How body take dey inside lol?

Idowuogbo:
@tanisum
mama tan wa lame  grin grin grin
wassupi , how u na
Mama Idowu! Mo ti miss yin baje!

I'm good jare, how runs? cool cool

Efemena_xy:
@Tanimz, where Mr Blacksta go? I dey miss im jokes

an im church (a.k.a - Beat nland outta me ministries!!) cheesy cheesy cheesy
I no even know for am. E tell me say e dey avoid me, I no know why. embarassed

Hehe, I hear say he open church. I suppose come service one day sef. tongue
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 8:28pm On Oct 02, 2010
Inside Lol huh huh
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 8:15pm On Oct 02, 2010
Madam Idowu, eku ojo merin. cool cool

Efe, where your body for dey before? tongue
Forum GamesRe: What's On Your Mind? 2 by tanimz(f): 8:07pm On Oct 02, 2010
Parade/Field trip huh huh huh
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 8:05pm On Oct 02, 2010
I dey dia jare.

How body?
Jokes EtcRe: Impromptu Jokes by tanimz(f): 8:04pm On Oct 02, 2010
Awon jobless derailers. undecided
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 8:01pm On Oct 02, 2010
undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Just Gisting by tanimz(f): 8:00pm On Oct 02, 2010
^ Old man. undecided
Forum GamesRe: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 7:58pm On Oct 02, 2010
God forbid bad thing!
Forum GamesRe: Word Association Game by tanimz(f): 7:57pm On Oct 02, 2010
Onion.
Forum GamesRe: What's On Your Mind? 2 by tanimz(f): 7:33pm On Oct 01, 2010
Make this rain no go spoil fun. angry
Forum GamesRe: Will You Marry The Person Above You? by tanimz(f): 5:54pm On Oct 01, 2010
No. embarassed
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 5:51pm On Oct 01, 2010
Why you dey vent?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 5:46pm On Oct 01, 2010
Element G:
me and vicks, abeg no put me for matter oooo, cheesy cheesy cheesy
You too dey fear sef. undecided

Vic2k3:
Look here Tanimz don't call ma name again before u become the first girl i will ever whooze
Go right ahead, I no dey hold ya hand.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 420 pages)