Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 420 pages)
Once again, no vex. ![]() One day e go better. Just keep that in mind. ![]() |
Vic2k3:Shior.Follow follow no go kill you ![]() |
Vic2k3:Bros, no vex say my car better pass your own, na God. ![]() |
Everything so Jersey-ey. ![]() |
Vic2k3:Wetin I dey find for your beetle? You never see my Lamborghini ni? |
blacksta:Can't you do without stalking me for one day? ![]() I wasn't talking to you, please learn to mind your damned business! |
[quote author=Efemena_xy link=topic=496447.msg6601049#msg6601049 date=1282225764]Lol T_z how you dey sef? [/quote]I dey, you nko?You get secret wey you wan tell me. Cos e be like say Gateman Ben wan close gate. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=499256.msg6601025#msg6601025 date=1282225584]Tanimz my baby's tired - abeg make e rest small don't worry you'll get your joke sha. . . [/quote]Wetin you do to am last night? SMH ![]() |
Vic2k3:Are you sure? In that case, i can't wait. ![]() |
How you dey? Long time! ![]() |
^^ Really? But I still beg am na, e suppose don mellow. ![]() |
Pharoh:I no need googles, my eyes are perfect. ![]() You no know say you black before? Be proud of your body-be it your skin color or otherwise. ![]() Black is beauty! |
^^ No make I vex for you. ![]() |
^^ Where my joke na? ![]() |
Idowuogbo: ![]() |
Vicks, where my joke? ![]() |
[quote author=kody-licky link=topic=499256.msg6599618#msg6599618 date=1282209750]@vic great jokes u ve got there never seen any of them i think i ll subscribe alongside tanimz[/quote]Good choice! ![]() |
Critic. |
Spare. |
The blonde joke was ![]() Try harder, I know you can do it. ![]() |
^^ No be you dey that picture? ![]() |
Element G:Bros, e be like say you see me for ya dream. This one you just dey chase me around. Enough said. |
Please stay away. ![]() |
Element G:I don tell you say make you no vex na. Wetin you wan make I do again? ![]() |
^^ I no lie na. |
^^ All for Vicks? You no even save some for me. ![]() |
Element G:You are breaking my heart oo. . . |
I dey frustrate you? Oya, no vex.Shey your speech don come back? |
^^ Chai! ![]() D1KeleVra:Good, good. Any jokes for moi? [quote author=Okija_juju link=topic=320278.msg6596001#msg6596001 date=1282159214]Oya everybody back on the topic now or!!! except you Tanimz, you can rerail, derail or retail all you want. [/quote]My personal person! ![]() |
Element G:Shey na because I say make you no kiss my mouth you come dey insult am. ![]() |
Idowuogbo:You don forget say I get Ph.D? |
^^ I understand. All the same, I still trust my Efe. Element G:Bros, no vex. But you too like to dey praise yourself. Which one concern fine boy with matter? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 420 pages)




