Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 420 pages)
You go school at all? Talk true and shame the devil. |
Efemena_xy:I hope say no be because of Dyt? Dyt:Why she no go run? She no like wahala, and your mere presence be wahala. ![]() |
I funkysize your name. You no like am ni? |
^^ The one she's talking about of course. E be like say that girl dey take cheap crack. ![]() |
^^ You a professor? HA! I laugh in Mandarin. ![]() |
Na una sabi. Vicks-y, where my joke dey? |
Dyt:Waitwaitwaitwait. . . Who is your husband, if I may ask? |
^^ Gotcha ![]() |
**Whispers**: You sure say the pikin be Pharoh own sefJust saying, anything is possible you know. ![]() |
Dyt:Dyt, you've come again abi? How many times do i have to tell you that I don't need your husband? Efe, so you believe her? |
Vic2k3:You better know now. Now where is my joke? ![]() Efemena_xy:Why you dey involve my husband name? Besides, I talk say make Vicks dedicate joke to me, I no tell am say make e pass am to you and you onto whoever. ![]() |
**Whispers** Why im pikin come be like that? ![]() |
E be like say she don run. Efe, do you think we scared her away? ![]() |
Since the day before yesterday, your hubby no give me joke. I dey wait for my joke, if e no give me joke i no go gree make e rest. ![]() |
I've changed my mind. He apologized. ![]() |
^^ Took the words right out of my mouth! ![]() |
You for make am clear na, I be think say you be one of the "children". ![]() Oya Dyt, answer the other part of Efe's question- How your hubby? |
^^ Shey you'll help me? |
Ijo kan pelu. Ko si oo. . . mo wan be jare. Ise nko, iyawo? ![]() |
Dyt:Your children no dey here, except Efe. ![]() Efe, who be the "we"? |
Vic2k3:Absentminded because. . .? Efe, i hope you are seeing this. ![]() Efemena_xy:Wetin happen to her 32 babies??!! |
You try. ![]() |
Dyt:Madam! Wetin be your fist born name again? No vex, but I dey always forget. ![]() How body? Fasting? Your 32 babies? Hope say everything dey kampe. ![]() |
Efemena_xy:I wasn't shouting, neither was I vexed.Do you use hearing aid? Cos everything seems to loud to you. No disrespect. Vic2k3:What's with the attitude? Be a little more respectful next time. Anyways, as you can see I am doing great! ![]() How market today? ![]() |
I no raise my voice before na. I get manners you know. ![]() |
Gid forbid bad thing! But you suppose respect the fact say I dey here na. Courtesy demands so. ![]() |
googles:Some person. ![]() |
^^ Shey you no see me ni? You no sabi greet again abi? ![]() Efemena_xy:You sure? My side dey there jare, just the same hustling and bubbling. ![]() |
**Knocks** Happy now? How your husband? |
A knife and antiseptic. |
We be the same thing na. ![]() Oya, come tell me all the gist wey I miss. ![]() |
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 265 266 267 268 269 270 271 272 273 (of 420 pages)






