Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 420 pages)
Una even get sign post?! ![]() No vex, I go knock next time. |
Studio CFR:Cosigned. Vic2k3:You wan tell me say you no use the book? ![]() |
Okay oo. . . I hear you. ![]() Any gist for me? Wetin I miss? ![]() |
Wetin i do this time? ![]() |
Aunty, eyin ko ni mo'n ba wi. But anyhow, adupe oo. Awon oko yin nko? Se awon naa n'gbadun jollof? ![]() |
^^ Se wa pa? ![]() |
makajibbz:Aww. . . Hey Sweetie! I'm awake now. Idowuogbo:You sure? Or, is there something I need to know? |
Efemena_xy:So why you come make me commot? I for use that time hear tayo_ast:FYI, I am married. ![]() |
Sorry if this seems a little personal, but why una give una pikins Igbo name? ![]() Wetin happen to all those beautiful Yoruba names wey me and you be discuss the other day? ![]() |
blacksta:You well so? ![]() Okija_juju:I liked the joke, But next time no dey use my name anyhow.Take that as a warning. More please! ![]() |
lysaa:Where you run go all this while? ![]() |
I don't have your time, go and bother someone else. |
^^ I kunkun trust you. ![]() How ya husband, Blacksta? ![]() |
Studio CFR:Na so you dey always get mouth for the begining. Later na you go come use your two kneels dey beg. Enough said.sledge406:Must you show the world how stupid you are? ![]() Please stop embarrassing yourself. If you get better thing to yarn, holla back at me. ![]() |
^^ Where is my joke? ![]() |
Idowuogbo:Aunty, I missed you too oo! Wetin happen?I know say I miss plenty for those extra hours i sleep ![]() Blacksta don leave you ni? Or is it someone else, tell me so I can deal with the person! ![]() |
^^ You never see im new video?? ![]() Pharoh:Na you dey for that picture, no dey deny am. ![]() |
![]() |
^^ Berra mood? What's wrong with my present mood? ![]() |
^^ You no see say na him start the fight? ![]() |
^^ Bros, who call you for matter? |
No need, the love between me and my husband is very strong. Thanks all the same! ![]() |
Shey you wan make I lie ni? We no host OJ yesterday. He dey find joke for me, remember? ![]() |
57 minutes and it's only two responses? ![]() Efe, upon all the Efemena_xy:Na only 2 responses? 2 responses? SMH ![]() |
^^ You sure say e no dey diluted? ![]() |
tanimz:You no fit do me anything you know. ![]() Na only mouth you get. ![]() |
Efemena_xy:I am highly, highly disappointed at such an utternace- especially from someone like you.If na Stud/Vick I for understand, but you. ![]() I expected much better from you. For you to say such about me and my darling( ![]() |
They no born you well to try am! ![]() |
It's very possible he's asleep. ![]() |
I get my own, why I go wan see your own. I'm a very contented girl, you know? ![]() |
Vic2k3:Wetin I do again? ![]() Efemena_xy:No vex, I'ld be back in five minutes. ![]() |
Vic2k3:Yes, i do know how to deal with dictators. The thread says The Secrets We Adults Keep and I asked for her secret. ![]() Efemena_xy:Okay, I don dey waka come. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 266 267 268 269 270 271 272 273 274 (of 420 pages)




