Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 420 pages)
lbotus: ![]() Studio CFR:You berra recognise ![]() |
D1KeleVra: ![]() |
And you no fit answer am? Why you dey disappoint like this na? ![]() |
^^ ![]() |
Wetin happen ![]() |
;d ;d ;d ;d |
Studio CFR:How e no go hard to pronounce, you gats fear me and everything that comes with me ![]() |
D1KeleVra:You dey fear the guy now ni? Why you dey disappoint me like this? ![]() |
ok ![]() |
Wetin do ya face? You wan make I rearrange am? ![]() |
^^ You dey come? ![]() |
sylve11:Is that so? Studio CFR:If you like, use steriods sef, you no go still fit stand near me ![]() sylve11:Where you see that one? Studio CFR:Ajebota? Oya come try me!! ![]() |
Studio CFR:You don dey mad!! ![]() |
What boiz? You don dey inhale smuff again? ![]() |
Paula Abdul |
Why I go believe am before? I know better than that now ![]() |
Who you dey call tarndi? ![]() |
sylve11:No mind Studio, he too dey vex pessin ![]() Studio CFR:Sylve, na you Studio get balls to dey talk to like that? |
![]() |
Any problem ![]() |
Studio CFR:Have you been watching Thomas the Tank Engine lately? 'Cos e be like say you don dey ![]() |
Studio CFR:You chop crase for breakfast? ![]() |
Studio CFR:Says who, since when ![]() |
Studio CFR: ![]() |
Studio CFR: ![]() |
Ben-10:Like say you no follow join. ![]() |
Studio CFR:Who get time to be gossiping behid your back, mchew go get a life abeg ![]() D1KeleVra: I wan see the pishure!! ![]() |
Studio CFR:I resemble comedian? ![]() |
Studio CFR: ![]() |
D1KeleVra:You dey use style yab Studio be that ![]() sylve11: ![]() |
Iwolomo Odabo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 420 pages)

i go go snap am. . . but na risk sha. . . th eguy fit maul me 