₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,975 members, 8,428,870 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 06:55 AM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 420 pages)

Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:24pm On Apr 23, 2010
Yes Sir sad sad
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 5:00pm On Apr 23, 2010
^^ I didnt know that tu parles francais. cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 4:56pm On Apr 23, 2010
Studio CFR:
Tanimz,
Na u teach me how to tell lies.

U don forget yesterday?
Even if I wan teach pessin, no be you I go teach. cool cool cool
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 4:54pm On Apr 23, 2010
sylve11:
u mean sey him dey yan rabbish, bah? grin cool
You nor no before ni? undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 3:04pm On Apr 23, 2010
^^ Oya, I dey tell you now tongue
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 2:07am On Apr 23, 2010
You too dey jealous me, even voice sef you dey jealous am. Your middle name na Jealousy? undecided undecided
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 2:04am On Apr 23, 2010
Studio CFR:
The one u chop remain give me again abi?

I no be trouble maker like u, Free me jor
See lie!! grin grin grin
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 10:18pm On Apr 22, 2010
**Sings: Hi hater, dont jealous me. See you later, dont jealous me. . . ** cool cool cool
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 10:16pm On Apr 22, 2010
^^ You chop crase? angry
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by tanimz(f): 9:56pm On Apr 22, 2010
Pon Pon- Dagrin
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 9:54pm On Apr 22, 2010
Studio, dont jealous me. cool cool
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 9:27pm On Apr 22, 2010
grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 9:27pm On Apr 22, 2010
sylve11:
u mean the guy is one dwarfish ugly dude? shocked cool
You nor no before? angry angry

Studio CFR:
Tanimz
ehen na me naw, Lol
Okay, what do you want this time around? smiley
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 9:23pm On Apr 22, 2010
sylve11:
i dey imagine how dat one go be like, expired marijuana again huh cool
You nor see the after- effects for Studio body ni? grin grin

Studio CFR:
I only called u baby just to make u happy, No be sey u hhmmm lol
Just to make me happy? Do I look sad to you? undecided
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 9:21pm On Apr 22, 2010
papine:
@tanimz in nland joke section, making sense is useless, wat we need 4rm u is your humour.meet studio he wil xplain better.
I see grin grin grin

Ben-10:
Is this for Papine? shocked grin

When Papine small, the guy dey take mucus do butter.
Chai!! See finishing! grin grin

Studio CFR:
Papine,

me and tanimz no fit get anything in common, The gurl just like my swaggzz and as u can see, she's working hard to do better than me,
And so far, she never disappoint.

Swagger lomo lol
Thank God you know say me and you no fit get anything in common- level pass level wink cheesy
As for me liking your swaggz, you're on a serious long thing! cool cool
Jokes EtcRe: Help Me by tanimz(f): 2:51pm On Apr 22, 2010
undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 2:46pm On Apr 22, 2010
^^ Tanimz baby? When did that one start? angry angry
You don dey smoke expired marijuana again  huh
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 2:44pm On Apr 22, 2010
sylve11:
Studio, Tamzi and Ibom, una try wella o cool
Why you go put Studio name and my own for the same sentence? angry angry

Studio CFR:
Why u put those two names near my own na?

U want dem to begin dey rub shoulders with me ni?
Modify jor,
Mchew, look who's talking angry angry
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:42pm On Apr 22, 2010
^^ shocked shocked
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 9:51pm On Apr 21, 2010
I nor dey fear, I just dey try reason with am. smiley
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 9:39pm On Apr 21, 2010
^^ grin grin grin grin

When, cos I have to leave in about 2 mins, IM me, okay? wink wink wink wink
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 9:35pm On Apr 21, 2010
Why are you clearing your throat? tongue tongue
Im fine jare, you nko? cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 9:31pm On Apr 21, 2010
^^ I nor dey biff u before, why I go biff you? huh huh
Jokes EtcRe: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 9:24pm On Apr 21, 2010
You don vex already ni? grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 9:09pm On Apr 21, 2010
Abygul:
no myd am jare.prob he tinks we tolk wiv our eye but lolz we tolkin wit our mouth.hw has your day bein today TANIMZ make anoda boi no dey and to sm1 elses question tongue
Abi na? No mind Studio jere cheesy cheesy cheesy
My day has been fine oh, e gats no choice but to be fine smiley smiley smiley smiley smiley
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:54pm On Apr 21, 2010
flexystar:
wetin dey make u laugh
Why do you think im laughing? smiley smiley
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:29pm On Apr 21, 2010
D1KeleVra:
papine. . . no make me laugh abeg. . . that ancient man? child abuse?
grin grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 420 pages)